Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
9-5ers…..We made it to SALARY WEEK😭
131,900 Aufrufe • vor 7 Tagen •via X (Twitter)
35 Kommentare

Emi ti fe bo

Manage!!!

Salary week ke? We still have a week to go o Emi ti fe bo 😭😭

Month no end this week na

Nah when month end dem dey pay una?

Actually

Salary week keh? Is next week nah😭😂

But at what cost? Moni wey don finish before it even enter😭

In the next seven days ,you will not even remember where the agbada dey 😂😂

Glory be to the lord hallelujahhhhhhh

This used to be my church back then in 2018, Isreal Assembly, in Jobe Fele ikeja.

@MMDxpecial

Not all of us 😭😭😭 My salary week still Dey for front

Omo I almost died 😪

lol you’ll come back to text in 5 days. No be you again???🤣🤣🤣🤣🤣

Nah see finish be this mehn 😭

Our own salary week na still next week 💔😏

Salary week kwa?

For civil servant we no get hope this week, na till next week

Last working day geng can't relate 😪 🤪

@tamilore__ my helper 🤲🏾

The money has finished oh...

Ose igberaga

Thank God for my brother I for kpai 🥹

@Ashake__ Lori salary wey no go last past first week of next month 🙂↔️😭

Let my sister not see this. Begging straight.

Una dey get salary?

Na still next week o🥹

Na next week be salary week na

Workers in the hospitality industry rn🙄🥹

We get paid biweekly come here

God thank you 😂😂

Next week na my own salary week o

thanks for the prompt reminder.

So of us collected last week.
