Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

a $4M McLaren. this is so cool.

101,048 просмотров • 10 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 35

Фото профиля _stunner🔥
_stunner🔥10 месяцев назад

Show burna boy because we know say big wiz no fit afford am 😂

Фото профиля trvveee.🧃
trvveee.🧃10 месяцев назад

Na ferrari F40 wey dey burna mind The car is around 6 million dollars fairly used o

Фото профиля OJ🦍🇬🇧
OJ🦍🇬🇧10 месяцев назад

Abeg show Burna😹

Фото профиля Billz
Billz10 месяцев назад

Does all this sport cars have AC? 🤔

Фото профиля Ghost
Ghost10 месяцев назад

Abeg oh make ODG no see this one oh. We never get better road for 9ja

Фото профиля Kwanmi7G🦍
Kwanmi7G🦍10 месяцев назад

Mke Burna no see am 😂

Фото профиля Theopaid 30BG🥷🏻🌏💛
Theopaid 30BG🥷🏻🌏💛10 месяцев назад

@davido na only you fit afford am for naijA . Others they buy the one way you don use …. Doings for my Idolo hand

Фото профиля Kryptonite
Kryptonite10 месяцев назад

Dang . The Car is Dope Asf.

Фото профиля Oguebie Divine
Oguebie Divine10 месяцев назад

Is burna getting this car? Because this your post give me joy

Фото профиля 👾vaa
👾vaa10 месяцев назад

Make Burna boy no go see this one oh 😂

Фото профиля Billy Hunned
Billy Hunned10 месяцев назад

Bruhhh

Фото профиля 👑CALIN
👑CALIN10 месяцев назад

Just say you want Burna boy to buy the car, we know he will

Фото профиля JammieBoy💚💐
JammieBoy💚💐10 месяцев назад

My head one blow Omo 🔥

Фото профиля Viral Willy
Viral Willy10 месяцев назад

Na Burna boy g Dey this one???

Фото профиля Bigben
Bigben10 месяцев назад

ODG 👀

Фото профиля Munia
Munia10 месяцев назад

Only one artist fit put body and the artist get Mclaren already

Фото профиля FORMER BIG BOY🏴󠁧󠁢󠁳󠁣󠁴󠁿🇬🇧
FORMER BIG BOY🏴󠁧󠁢󠁳󠁣󠁴󠁿🇬🇧10 месяцев назад

Truth be told there’s absolutely no need to own this car, as rich man

Фото профиля UNKNOWN
UNKNOWN10 месяцев назад

Person say wizkid Them no dey pay small small for this one o

Фото профиля Olalekan Toheeb
Olalekan Toheeb10 месяцев назад

Money dey cry

Фото профиля bangers
bangers10 месяцев назад

Only burna fit buy this one... Money dey

Фото профиля #RICHIES_BRAND🏆
#RICHIES_BRAND🏆10 месяцев назад

Omg 😱

Фото профиля Barry Sami
Barry Sami10 месяцев назад

Oluwa 💖🤞my boss, this is new Year, we need reshuffle garage for new baby 💖. Abi wetin you think baba, abeg reply my comment 🙏🙏🙏

Фото профиля ShaddeRoom of X
ShaddeRoom of X10 месяцев назад

I will be a millionaire one day. Affirm if you will be a million as well

Фото профиля EFE🦍
EFE🦍10 месяцев назад

Make una tag ogd make he buy am because na watain he dey like

Фото профиля OVP📍
OVP📍10 месяцев назад

Bro you will buy it this year?

Фото профиля BIG AMAZY🦅
BIG AMAZY🦅10 месяцев назад

I’m buying this next month I don see 75k out of the money

Фото профиля THAT PH CITY BOY 🇫🇷
THAT PH CITY BOY 🇫🇷10 месяцев назад

Crazy 🔥🔥

Фото профиля smoov is dead☂️
smoov is dead☂️10 месяцев назад

you dy post am you think say burna go see am buy😂

Фото профиля LAREY_UTD🎭🇾🇪🦅
LAREY_UTD🎭🇾🇪🦅10 месяцев назад

Me to angel of vanity

Фото профиля GlobalUpdate
GlobalUpdate10 месяцев назад

This is freaking nice

Фото профиля ємιяσυ
ємιяσυ10 месяцев назад

Any Nigeria artist wey buy this I fit look am like fool, because which road u wan pass

Фото профиля Okikiola
Okikiola10 месяцев назад

@abdulqudus24408 @burnaboy

Фото профиля bahdguy wit gud example (ODEHStar⭐)
bahdguy wit gud example (ODEHStar⭐)10 месяцев назад

This super cool

Фото профиля Olayiwola
Olayiwola10 месяцев назад

DDG for a reason ❤️❤️‍🔥🎉

Фото профиля Enenche Stephen
Enenche Stephen10 месяцев назад

This kind car useless if no be sports you wan use am for

Похожие видео

This is so cool
0:31

Sensitive content

This is so cool

Virality Clips

123,452 просмотров • 11 месяцев назад