Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
A Chinese meal I like. ☺️
140,795 просмотров • 5 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 34

This is no Content Creation This is outright absurdity Why not ask them to teach you how to use chopsticks 🥢 At least give it a try but no. Always want to showcase videos that gives smirk on people’s faces instead of the laughs you perceived it would give.

Mama, see food. eat this jor

Omo the struggle 😭😭😭😭. Na your hand you go later use pack am 💔😂

Miss Johnny

It's cring the way you use those chopsticks Just learn how and stop embarrassing yourself

God abeg o, see as dem pack vegetable give you😂😂

I know you say you sabi use chopstick, but you want make people talk 🫵

When she wants pick the food with the stick but her hand is not good with the stick. You'll still learn Ruth

@SPACOJOE You no sabi use chop stick?

@Onelove0147 Igbo man "abacha" na him China man package like say na better thing

You could have just googled how to use the chop stick na Ruth . This one will make the food digest before you finish eating

How you take dey survive , fufu no dey China ooh

Learn how to use chopsticks or request a fork, this thing you’re doing is embarrassing.

Sis What’s your hand for ? Grab it all into your mouth

Be like dem don sue you for the other video 😂

Drop that chopsticks and use fork instead Ruth 🤣🤣

U no even sabi use chopsticks 🥢 You go too teey for one plate

Me i no get patience, i for don use hand

Visca barca 💙❤️ For wearing Barcelona jersey I won’t call you fufu ambassador again

Me and you know say you sabi use chopsticks but you want make people talk😂🫵

@ayomideadio87 why are you disgracing nigerians for china. pls that stick suppose dey one hand

She got dragged and wanted to white wash herself

RUTH WHICH ONE BE ONIONS & GRASS ARE YOU A GOAT ???

@RHarkann lol.. you better use your hand 😂

@Chijioke40608C Meal wey na today you first see am

You no go use your hand 🖐️

Pls order the fufu you're use to 🤭🚶

It looks like our Abacha🙈🥰

Just tell them make them give you spoon 😂😂

See wahala 🤣 food hardly stick on the chopping stick Next time tell them to give you fork

Waiter I need water to wash my hands pls! 😆😆

Looks like our abacha

see as you dy eat healthy now once you come bk na fufu up and down

Ruth, resist the urge to use your hands I see you are fighting it in your eyes Please don't lose this battle behind the camera

