Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
A date with a THIEF😂
88,644 görüntüleme • 20 gün önce •via X (Twitter)
43 Yorum

Lol, thank God this one did not insult you.

I will rather go for those who insult me

Sey you go get husband like this? Better go register for NUN

The best option at this point

Check Catholic Churches around you and register..focus on Jesus.

Agbako ma de 🤣🤣🤣🤣

Walai

Assurance to get husband no dey for you oo

😭😭😭

Yes na Maybe you should try Jigan babaoja 🤞

Between you and Motunde, who go first see husband?

That last Apari Man kuku warn you… If him never go far, better gwan find him.😂

As he start dat conversation sey na bcos of u he dey single,u suppose don run😂😂

Them for just allow the guy complete the transfer first na 😭😭😭

😂🤣. I love this👌

Atleast make he do the transfer first 😂😂😂

Am sorry for your life no run

@PelumiSubuloye O ti paada jam ole

@Okikiolaboyz Them for allow you collect money b4 them get una location 😂😂😂

Aje Arike o le ri oko as in husband,okoh lo ma ri as in hoe 🤣

"Moni fck! Kilowa fe sele bayi?"

🤣💔

Kill me 😂

Ẹja nla later tear iwọ Arike..... I know She won't tell us how painful the transfer is.....

😂😂🤣🤣🤣 Nah God saved you 😂😂😂

No run ooooooooo

See lines 😂😆

😂😂😂

Everywhere blur!

Omo 😂

Arike ! Arike !! Arike !!! How many times i call u? Shey u will not try ladies bayi 😂

😂😂

Wtf 😳😂😂

Ahh Omo the end part really got me🤣🤣🤣🤣

@khanofkhans11_ Omo wahala don sup 😂😂

Na Agbako you jam again 😂

😂😂😂

Arike you are doing well. 👍🏽 But Mapami nahh 😂

Na me you offend.. 😂

Just give up 😂

Normal

Abi you go try portable weyrey olorin boya that one fit work for you

Go back and beg ozain.....to get husband via date go hard.....go and beg ozain to marry you.
Benzer Videolar
Sensitive content
Tag a friend who’s obsessed with BOOBS😂😂
theprettyarike
707,086 görüntüleme • 2 ay önce
Sensitive content
A one on one interview with a Professional Thief/Robber 😝😝😝😂😂😂
Tumu Siime
164,704 görüntüleme • 3 yıl önce
Sensitive content
WHEN YOU DATE A LADY WITH A BIG FOREHEAD😂😂😂
Crazy Kennar
1,234,452 görüntüleme • 2 ay önce
