Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

A die-hard Wizkid fan sends him a message.

107,513 Aufrufe • vor 2 Tagen •via X (Twitter)

32 Kommentare

Profilbild von Manya💐
Manya💐vor 2 Tagen

Lmao She thinks she love Wizkid more than I do 🤣🤸

Profilbild von Chinonso JohnPaul
Chinonso JohnPaulvor 2 Tagen

On behalf of WizKid, happy birthday Unto the next 😎

Profilbild von ELSEKAY
ELSEKAYvor 2 Tagen

This life no just balance somehow See wetin person dey dream God Abeg all these shit no concern me just bless me financially i no wan dey beg before I go dey okay pls God

Profilbild von Biqprinz
Biqprinzvor 2 Tagen

I will definitely wish you If you no see Wizkid,na why stand for him

Profilbild von kapital-bhizz
kapital-bhizzvor 2 Tagen

You get birthday for December you dey talk am down now, you think say wizzy go put that one for brain

Profilbild von Minister Of Thoughts💭
Minister Of Thoughts💭vor 2 Tagen

Make she drop her address make we come help her beg her parents to let her out.

Profilbild von Duff Manuel
Duff Manuelvor 2 Tagen

Hope he response

Profilbild von Beth⚡✨
Beth⚡✨vor 2 Tagen

But wizkid mad gan o he doesn't even appreciate his fans one bit,no sign of love from him to his fans Omo Una dey try o😒

Profilbild von Jaymes
Jaymesvor 2 Tagen

Big Wiz wey kala — Happy Birthday sha.

Profilbild von NKECHI ENEBELI
NKECHI ENEBELIvor 2 Tagen

Thought it was Omotola for a moment there

Profilbild von Victory
Victoryvor 2 Tagen

Wizkid doesn’t even wish himself happy birthday but I wish you luck

Profilbild von AMAKA❤️
AMAKA❤️vor 2 Tagen

You enter wrong train 🚆 wizkid 🤣🤣🤣🤣

Profilbild von Sam_witty
Sam_wittyvor 2 Tagen

Without our action, the cries of Nigerians are meaningless. Let’s unite and make Nigeria great.

Profilbild von Promise Chinemerem Edwin
Promise Chinemerem Edwinvor 2 Tagen

This one is seeking attention.

Profilbild von RODNEY
RODNEYvor 2 Tagen

I hope he sees this

Profilbild von Ememubong Effiong® 🇳🇬
Ememubong Effiong® 🇳🇬vor 2 Tagen

Make I go try my luck do for my 001 @davido tell him sir my birthday is coming up next year June 22nd 🙈🤸🏽‍♂️🤸🏽‍♂️😁🥺

Profilbild von JessyG ✿
JessyG ✿vor 2 Tagen

Clout

Profilbild von MastaDizo
MastaDizovor 2 Tagen

Hiss

Profilbild von KpakiGentle
KpakiGentlevor 2 Tagen

Big wiz no fit see this video😂😂

Profilbild von ELNICK GLOBAL
ELNICK GLOBALvor 2 Tagen

Baba don receive current news for one side. This one na open letter.

Profilbild von Chief Ndi Orlu
Chief Ndi Orluvor 2 Tagen

This one don dey beg for Wizkid Preeq.. Na so one innocent man now go see am finish go marry am. Kai

Profilbild von Emmasco6
Emmasco6vor 2 Tagen

there are better fans that support him in all ways that he doesn’t even gaf about no fix your wig dey find happy birthday from person wey no be only you be him die hard fan.

Profilbild von Muazz🥷
Muazz🥷vor 2 Tagen

TakTiks ni

Profilbild von Afrobeats M0nster
Afrobeats M0nstervor 2 Tagen

See olodo serious babe... fan of an afro-fl0p artist wey no get tour cos EP & album don fl0p upon all the farming... wizshit is already in his No-Hit Era alongside bombo-boy and flopido... siri play olodo uprising by dammy krane 🔥

Profilbild von Bilal
Bilalvor 2 Tagen

Alright , I will see what I can do

Profilbild von Tiwish
Tiwishvor 2 Tagen

You no get boyfriend

Profilbild von Ofour Voice
Ofour Voicevor 2 Tagen

Like Una never suffer reach abi

Profilbild von Eemanuel
Eemanuelvor 2 Tagen

Nothing for her

Profilbild von mr.isaiah
mr.isaiahvor 2 Tagen

See sth wey she for tell me make I help am tell Wizkid... Mtcheew

Profilbild von Olagunju Mayowa
Olagunju Mayowavor 2 Tagen

Should we tell her

Profilbild von I.Am.Cryptic🔮
I.Am.Cryptic🔮vor 2 Tagen

If it's Davido this is less . He could even sponsor here to his concert. Davido na sweet man

Profilbild von tripple a 🐐
tripple a 🐐vor 2 Tagen

Different problem radarada

Ähnliche Videos