Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
A face reveal, finally!🤭
111,168 Aufrufe • vor 6 Monaten •via X (Twitter)
49 Kommentare

Ope Dey use motor?

Wetin I wan use before?

Make I save this video and show my maale say person wey Dey work cooperate get piercing Make dem lemme do my own too

Anything you see for there, you collect 😌. Say hi to Maale for me😌

She go hear 😂

**Proceeds to show us everything else except the face**

That's why you love me, xoxo😉

😂😂😂

So Ope no be one fine babe like that, na man ? I'm feeling devastated 😭

What about Timi😂😂

For your mind abi?😏 Since 2019, i’ve been waiting.

What’s waiting a little longer?🤭

So na you dey always spam me??

Let's meet Timi, also

So Ope na man??????? 😂😂😂

Ope is a guy ???

Ope That’s a name i cant forget Always mailing me 😂

Ope why are you wearing skinny jeans😔

Portfolio fit is more important than outfit fit😜😅

Ope! If I catch you..

More like name pronunciation reveal 😭

Ope na guy? You gotta be kidding me.

Who is that fine lady?

Focus!

I'm focused on my goals🤭

@cowrywise Who's the fine girl abeg

@cowrywise My future

Why ope dey feel like Merlin 😂

Me thinking ope is a lady 😂

I wan see Timi

. blood of jesusssssss😭😭😭 so ope na guyyyy 😭 😖😖😖

Tell ope to drop his location, I have a gift for him

Dispatch it. 5C, Rev Ogunbiyi, Ikeja🌚

No whine me ooooo Better show us that face now

Ope from cowrywise 😭

Ope na boy! Jeeeeeesus

So na you ? I thought Ope was female 💔

Ope na man?!😑😐

Opeee

So nobody fit catch ope for me

Check your DM

Make nothing Sha do my tukay wey dey there

He dey wear skinny jeans for big 26 Tell him to do better

As long as your portfolio isn't skinny, face ya front.😌

Fairs

They do this everytime 😂

Hi Ope, You’re good at what you do. Never forget that.❤️

Y’all be wildin’ 😂

I stayed till the end and now I want my 25 seconds back 😭😂
Ähnliche Videos
Sensitive content
face reveal
PredictableLiar
43,374 Aufrufe • vor 8 Tagen
Sensitive content
Face reveal
Hindutva Knight
36,865 Aufrufe • vor 3 Monaten
Sensitive content
face reveal
sirop
106,323 Aufrufe • vor 1 Jahr
Sensitive content
Face reveal
Hindutva Knight
411,733 Aufrufe • vor 1 Jahr
