Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
A fateful day for Talkless Ajeh😂
71,082 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
35 Kommentare

"God wey make jobless person see CEO and secretary today na miracle working God" That line is beyond comedy. It's deep. No wonder, he experienced the miracle instantly.

This talkless na Madman ,he just throw the credentials say if Dem like make Dem Use am do Suya🤣🤣🤣

Na so your mouth sharp ?😅😂😂

You dey go na

Sharp guy 😂 as per you no fit lose both way

After you collect like 20k finish.. u still wan manage that innocent food... Greedy man 🤣

Nobody useless reach this talkless😭😂😂

Ajeh 🤣🤣🤣

CEO dey nack secretary steady

You be Werey o Walai, after you collected money you still want to collect free food lol 😂

🤣🤣🤣

Sey u later collect the secretary food na wetin me I wan know b dat 🤣

😂😂😂

Make them help you abeg, hand Dey met you😂💔

This guy is crazy

😂

😹😹😹

You still collect choppings from secretary mouth 😂😭🤌🏾

Oga dng settle, secretary oya omonile de talkles o🫲

You be Werey 😂

Talkless useless 😂😂😭😂😂😂😂😂

Talkless no con well again ajeh, you still have the audacity to collect and secretary food.😅😅😅

Omó secretary food 😂

😂👍🏾🔥

Talkless @MTNNG no allow me watch this video

Na food you dey find or work Talklessssssssssssss🤣😂🤣😂🤣🤣😂🤣😂🤣

Food we dey find 😂

😂😂😂😂 I like as you change am for them

Werey still want collect food join the money 😂😂😂

Wahalai 😅😅

😂😂😂😂

UR MATA😂

desperation at it’s peak. hold the cv first

😂🤣🤣

😂😂😂 werey say ajeh!
