Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

A fateful day for Talkless Ajeh😂

71,082 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

35 Kommentare

Profilbild von MR MIKE 🔟-🔟Ⓜ️
MR MIKE 🔟-🔟Ⓜ️vor 1 Jahr

"God wey make jobless person see CEO and secretary today na miracle working God" That line is beyond comedy. It's deep. No wonder, he experienced the miracle instantly.

Profilbild von L.O.B Ovie$$⭐👑🎧🎤
L.O.B Ovie$$⭐👑🎧🎤vor 1 Jahr

This talkless na Madman ,he just throw the credentials say if Dem like make Dem Use am do Suya🤣🤣🤣

Profilbild von Highest Paid01🇧🇪
Highest Paid01🇧🇪vor 1 Jahr

Na so your mouth sharp ?😅😂😂

Profilbild von Abdul Aziz😶‍🌫️
Abdul Aziz😶‍🌫️vor 1 Jahr

You dey go na

Profilbild von HallyB
HallyBvor 1 Jahr

Sharp guy 😂 as per you no fit lose both way

Profilbild von Melanie Poppin 💦 🐐
Melanie Poppin 💦 🐐vor 1 Jahr

After you collect like 20k finish.. u still wan manage that innocent food... Greedy man 🤣

Profilbild von Big dan🐅❤
Big dan🐅❤vor 1 Jahr

Nobody useless reach this talkless😭😂😂

Profilbild von Abayomi
Abayomivor 1 Jahr

Ajeh 🤣🤣🤣

Profilbild von TAZ
TAZvor 1 Jahr

CEO dey nack secretary steady

Profilbild von Olawale❤️❤️🦅
Olawale❤️❤️🦅vor 1 Jahr

You be Werey o Walai, after you collected money you still want to collect free food lol 😂

Profilbild von Nestor Martins
Nestor Martinsvor 1 Jahr

🤣🤣🤣

Profilbild von Babafella😎
Babafella😎vor 1 Jahr

Sey u later collect the secretary food na wetin me I wan know b dat 🤣

Profilbild von Big Pheelz
Big Pheelzvor 1 Jahr

😂😂😂

Profilbild von Westside👽
Westside👽vor 1 Jahr

Make them help you abeg, hand Dey met you😂💔

Profilbild von Henrotech
Henrotechvor 1 Jahr

This guy is crazy

Profilbild von SaintMrTee
SaintMrTeevor 1 Jahr

😂

Profilbild von Precious Maxwel 👩🏽‍🦰
Precious Maxwel 👩🏽‍🦰vor 1 Jahr

😹😹😹

Profilbild von Kenny Olajuwon
Kenny Olajuwonvor 1 Jahr

You still collect choppings from secretary mouth 😂😭🤌🏾

Profilbild von Jworld✩
Jworld✩vor 1 Jahr

Oga dng settle, secretary oya omonile de talkles o🫲

Profilbild von Seun Love
Seun Lovevor 1 Jahr

You be Werey 😂

Profilbild von 🦉BIG NAS🧘🧘🏿🇳🇬🇬🇭
🦉BIG NAS🧘🧘🏿🇳🇬🇬🇭vor 1 Jahr

Talkless useless 😂😂😭😂😂😂😂😂

Profilbild von YOUNG H.O.D𓃵
YOUNG H.O.D𓃵vor 1 Jahr

Talkless no con well again ajeh, you still have the audacity to collect and secretary food.😅😅😅

Profilbild von Right Marker 🪖🫡🏀
Right Marker 🪖🫡🏀vor 1 Jahr

Omó secretary food 😂

Profilbild von OMR
OMRvor 1 Jahr

😂👍🏾🔥

Profilbild von Aston Villa Tickets and Spares
Aston Villa Tickets and Sparesvor 1 Jahr

Talkless @MTNNG no allow me watch this video

Profilbild von Victoria mod
Victoria modvor 1 Jahr

Na food you dey find or work Talklessssssssssssss🤣😂🤣😂🤣🤣😂🤣😂🤣

Profilbild von KOBBY🐐⚽️♡⃛
KOBBY🐐⚽️♡⃛vor 1 Jahr

Food we dey find 😂

Profilbild von Zikky
Zikkyvor 1 Jahr

😂😂😂😂 I like as you change am for them

Profilbild von Soft 🤞🏿🏌🏽‍♂️
Soft 🤞🏿🏌🏽‍♂️vor 1 Jahr

Werey still want collect food join the money 😂😂😂

Profilbild von Jworld✩
Jworld✩vor 1 Jahr

Wahalai 😅😅

Profilbild von JUST_Hemmy📉🙂
JUST_Hemmy📉🙂vor 1 Jahr

😂😂😂😂

Profilbild von Victor Ace
Victor Acevor 1 Jahr

UR MATA😂

Profilbild von champagneboi
champagneboivor 1 Jahr

desperation at it’s peak. hold the cv first

Profilbild von Uncle Ebizi🌍
Uncle Ebizi🌍vor 1 Jahr

😂🤣🤣

Profilbild von Brain Musicc
Brain Musiccvor 1 Jahr

😂😂😂 werey say ajeh!