正在加载视频...
视频加载失败
A focused king 👑
891,062 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)
10 条评论

In everything you do no let woman feed u with her money oo 🧏🏾♂️

😭the garri na you buy am put for there??? Omo

The Kingdom by @SolarHeavy

After cheating with all the money you made from bet, you will come back and we will still offer you fried rice and our hard earned Garri yet your pride and shame will not let you eat

Sapa no good o😂😂😂

That oga wey she call am sef don spoil everything na bad impression for me I hate that word Oga, while you know my name oo

For those that doesn't know the consequences of eating from your wife's provisions. Listen to her when she said "The Garri weyu wan drink na u buy am dre". That's being said when he hasn't take the garri, now imagine if he eats the served meal...?

Na him gas she use cook the rice na why she offer to give am o She for no reason am

Why una all deh date rubbish...... You dey follow your bf say shey na him put Garri for there

Which one be u go chop make I put your own if women get power men go see shege 😂




