Loading video...

Video Failed to Load

Go Home

A lady shared her experience with a guy she met on TikTok

211,470 views • 1 year ago •via X (Twitter)

9 Comments

Dr Farouk's profile picture
Dr Farouk1 year ago

You met someone online and you went to spend 3days with him. Omo una get mind o

Settings's profile picture
Settings1 year ago

E no pain u Why did u post ham

𝙿𝚛𝚒𝚍𝚎 𝚘𝚏 𝙻𝚊𝚐𝚘𝚜's profile picture
𝙿𝚛𝚒𝚍𝚎 𝚘𝚏 𝙻𝚊𝚐𝚘𝚜1 year ago

Local scam😂😂

Olawale's profile picture
Olawale1 year ago

Funniest part be say… dem no go give guys wey love dem for real this kind opportunity o… she no go even follow back… na guys wey dey live fake life and fine boys be their weak point… the worst go soon happen to her Aje 💯

kristoff's profile picture
kristoff1 year ago

So for the three days na the food wey you buy na e sustain una, dey play. Not like I'm in support of his actions but this story no clear

K.A.Y.O.D.E's profile picture
K.A.Y.O.D.E1 year ago

Wasted effort 😭

SneakerNG 👟's profile picture
SneakerNG 👟1 year ago

Some girls are terribly shameless. Did you at his place after spending three days or not? Cos if you spent your money on yourself during that 3 days she would have mentioned it as well.

Shuga 🎖's profile picture
Shuga 🎖1 year ago

Oti Ja e ni ole abe ati ole owo😂😂😂😂 Ti e ti ta

SAMOO UPDATES..👇🏿👇🏿👇🏿's profile picture
SAMOO UPDATES..👇🏿👇🏿👇🏿1 year ago

How did she even have the courage to post this 😂😂😂….

Related Videos

Lady explains how a guy she met online r+ped her
6:51

Sensitive content

Lady explains how a guy she met online r+ped her

Vampz

2,285,225 views • 29 days ago