Loading video...
Video Failed to Load
a meek thug The video🤣🤣
120,179 views • 1 year ago •via X (Twitter)
42 Comments

😭

see as e stand in front of cow wey big pass am 5 times 😂

@gib_smoke No be wild anema be this?

@gib_smoke 🤣🤣🤣🤣

@gib_smoke Guy,,, see en wild steps na😭😭😭

@gib_smoke See where this werey position😭😂

@gib_smoke The voice behind this video ehn. 🤣🤣🤣. That guy is most likely going to die or get badly injured. Poor man pikin!

@gib_smoke Omo! Na like this i wan face my fears the remaining six months 😂😂😂

@gib_smoke If hin papa get money , you go see am for there 😂?

@gib_smoke God of most high God keh? 🤣🤣😂😂

@gib_smoke Seen as they are walking away from that women on the floor nobody to assist her

@Urbaan_RE dem no go walk away, when the cow still carry one person dey run 😂

@gib_smoke Inside lapo anoda lapo still dey.

@gib_smoke bro i pity that woman 😭

@gib_smoke @rahman_jago_ see o. Me and this boss need one original highfashion wear, sir. Thanks in advance we really appreciate

@gib_smoke If you dey go abbatoir wella you go dey see Aboki matadors dey do this foolish thing 😂

@gib_smoke Continuation? I know someone from X cannot disappoint me… 100k alert for full video and story

@gib_smoke In the line of fire

@gib_smoke Wetin the guy Dey feel like Abi he newly drop fearless Cuz u gats get better weight and stamina to attempt stopping a runing cow

@gib_smoke Took him on a journey 🤣🤣

@gib_smoke You fit de your de make problem carry you come see how the fall that woman 😂

@gib_smoke That girl no get brain

@gib_smoke Omo men Dey hustle sha

@gib_smoke Yooh😭 the lady it knocked down WTF

@gib_smoke Which one be god of Poseidon 😭😭😂😂😂

@gib_smoke Jnr Bahuballi

@gib_smoke Watin be this 😂

@gib_smoke This is very dangerous tho What if the cow hits him against a wall? Or something else?

@Urbaan_RE no, the cow will not run into a wall.

@Urbaan_RE It’s definitely blind Can’t you see that? The guy is blocking the view… so how would you tell?

@gib_smoke @Urbaan_RE Cow that ran into a parked motorcycle o.

@gib_smoke @Urbaan_RE You dey mind am?

@gib_smoke Poor people and necessary risk na 5 and 6

@gib_smoke Notice how nobody noticed or checked on the woman who was hit? Kinda telling!

@gib_smoke That person don jam agbako

@gib_smoke Abeg who be the woman wey dey shout for the video 😂😂 ah go like see her.

@gib_smoke Who saw that idiot wey bend down inside kota dey do video... cow supoose match the werey.. see positioning abeg.

@gib_smoke See that mala they bend down doing video what if the cow went to hit him

@gib_smoke That lady, hope she's okay

@gib_smoke No one checked on the woman. Omo people get mind oooo I hope he survived.

@gib_smoke The werey they carry am ashtray

@gib_smoke Na That Woman Way Run Commentary Sweet Pass !! See Aw She Dey Shout LoL 😂
