正在加载视频...
视频加载失败
A new Mavin will be activated at Midnight 🤍 🐘
1,969,346 次观看 • 10 个月前 •via X (Twitter)
34 条评论

Finally @DONJAZZY don sign Skyz 🔥

SPOILER ALERT!! NA SAMAD

God make e be Daniel Regha

@Lilly_monie Na YERIMA???

I don sign out, e remain make you sign me big Don

My Oga I’m shy🤲🏽. No too loud am

one thing I love about you is you never forget to play no matter you me status sir 😂

I no fii hide am again, na me don jazzy wan unveil

Don you are so attractive, and you attract me so badly. Sometimes I wonder if you’re a YouTube because I want you tu be mine🫶🏻🥰❤️😻😍

Pls sir listen to this

Promote who’s dat girl we don’t care about shit

You really did a thing with Ayra Star! That girl sabi sing! Nah nah she sabi!

New Mavin keh? Who you wan con leave Boyspyce and Bayanni for?

The cat's finally out the bag, meet Teminiyin the new Mavin activated artiste ❗️

Una go shock say na me be the new Mavin

I wish him/her good luck it’s a crazy industry but with consistency and dedication the sky won’t be their limit but it will be their starting point ❤️

Bro is about to activate another side character cause no one is taking Rema and Ayra of that number 1

na me don jazzy wan announce😌

Hope no be that boy wey sing “your body na meat pie “

Baba, I fit get your account number make I wire you 2K for coke @DONJAZZY ?

Don Jazzy, abeg drop the skincare routine. How is your face still doing Baby Boy Edition in 2025?

As Nigeria don win tonight and you wan activate new mavin which is double blessing because our ears would be blessed by the new artist and Nigeria is in a happy mood. Don J would you bless this my upcoming release and help me co-sign. Make una help me tag am if una like am🙏

Don baba do this for @Iam_JasonJae 🥹

Ladies and gentlemen, I'm tired of hiding, na me be Marvin new signing 🤍🐘

Hope sey you no collect Portable artist o. 🏃♂️

Send me address, I no like as you Dey chill alone

My go borrow my neighbor JBL I dey come

So finally you wan announce me, denounce Bou Spyce

Let's have it 🤗

You don finally sign kolu, wait make portable hold your neck

Samad lol

@Adam_Srae don get record deal

@OzoUde_4th Don Jazzy support my craft. I am a graphic designer. I can add a lot of value to your team.

Let’s go! Bring PR gigs sir @DONJAZZY 🥲
