Loading video...

Video Failed to Load

Go Home

A poor boy was seen driving a GLE at Orogun in Ibadan ๐Ÿ˜‚๐Ÿ’”

186,439 views โ€ข 8 months ago โ€ขvia X (Twitter)

32 Comments

Giver๐Ÿ€„๏ธ๐Ÿ‚'s profile picture
Giver๐Ÿ€„๏ธ๐Ÿ‚8 months ago

I think the poor boy is for the person behind him๐Ÿ˜ญ

Peace ๐Ÿ•Š๏ธ ๐Ÿ”ฎ๐Ÿ•ฏ๏ธ's profile picture
Peace ๐Ÿ•Š๏ธ ๐Ÿ”ฎ๐Ÿ•ฏ๏ธ8 months ago

Comeback of an old taker wey become new taker ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

jayeolusegunola's profile picture
jayeolusegunola8 months ago

Funnily enough, I kind of, know the owner ..lmao ๐Ÿ˜‚ Seen the plates somewhere too

๐”–๐”ฆ๐”  ๐”“๐”ž๐”ณ๐”ฆ๐”ฐ ๐”๐”ž๐”ค๐”ซ๐”ž's profile picture
๐”–๐”ฆ๐”  ๐”“๐”ž๐”ณ๐”ฆ๐”ฐ ๐”๐”ž๐”ค๐”ซ๐”ž8 months ago

Person wey dey mock the next car wey dey him back. ๐Ÿ˜‚ I've seen GTFYB on an American plate too. "Going to f*CK your b*tch" I laughed hard.

lofty โœŒ๏ธ's profile picture
lofty โœŒ๏ธ8 months ago

Nah wetin dem Dey call am when he never take be that He just Dey use am remind them No take am personal

MattMax's profile picture
MattMax8 months ago

I saw the car at bodija last week , I burst laugh .

KPAIโšก๐ŸŽ™๏ธ๐Ÿ†๐Ÿ“ฑ's profile picture
KPAIโšก๐ŸŽ™๏ธ๐Ÿ†๐Ÿ“ฑ8 months ago

Him no want make anybody bill am

ZeezGadgets ๐Ÿ’ป๐Ÿ“ฒ๐Ÿ—ฝ๐Ÿ–๏ธ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ ๐Ÿ‡จ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡จ๐Ÿ‡ฆ๐Ÿ‡บ๐Ÿ‡ธ's profile picture
ZeezGadgets ๐Ÿ’ป๐Ÿ“ฒ๐Ÿ—ฝ๐Ÿ–๏ธ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ ๐Ÿ‡จ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡จ๐Ÿ‡ฆ๐Ÿ‡บ๐Ÿ‡ธ8 months ago

poor boy mighty body โ€ฆ skin full kpa โœŒ๏ธ

C.E.O โš“'s profile picture
C.E.O โš“8 months ago

Poor boy na old money inside ib ๐Ÿ‘Œ

southerner's profile picture
southerner8 months ago

Old taker no de play this period ooo

chairmanGNF's profile picture
chairmanGNF8 months ago

E get meaning maybe dem don tag him as poor boi before

DAMI BELLS โ“‚๏ธ's profile picture
DAMI BELLS โ“‚๏ธ8 months ago

Former poor boy ๐Ÿ‘‹ What a great sarcasm.

Morayo94's profile picture
Morayo948 months ago

I dey always see this car for Akobo ibadan almost everyday ๐Ÿ˜‚ ๐Ÿ˜‚

Akanni of Ogun | Mobile Grapher ๐Ÿ“ฝ๏ธ๐Ÿ“ฑ's profile picture
Akanni of Ogun | Mobile Grapher ๐Ÿ“ฝ๏ธ๐Ÿ“ฑ8 months ago

Make dem catch am for ologuneru Ibadan ehn ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Boogyman's profile picture
Boogyman8 months ago

These ibadan boys no go kee pesin

Horpeyemi Oyekunle's profile picture
Horpeyemi Oyekunle8 months ago

Mogbe Abi no be my hood be this Ni, Abi no be oyemesi I dey see for there ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ’”

๐Ÿ˜ˆ's profile picture
๐Ÿ˜ˆ8 months ago

Poor boy na u way Dey read am e Dey follow talk

Daddy Nupe's profile picture
Daddy Nupe8 months ago

Na wetin girl tell am when him broke Nor blame am ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

ThatIworoadboy ๐ŸŒฟ๐Ÿ”ฅ๐ŸŒฌ๐Ÿ’จโœŒ๏ธ๐Ÿ˜Ž๐Ÿ’ฏ๐ŸŽ–'s profile picture
ThatIworoadboy ๐ŸŒฟ๐Ÿ”ฅ๐ŸŒฌ๐Ÿ’จโœŒ๏ธ๐Ÿ˜Ž๐Ÿ’ฏ๐ŸŽ–8 months ago

Oldtaker will surely take again For the Oldtaker way no lazy ๐ŸŒฟ๐Ÿ”ฅ๐ŸŒฌ๐Ÿ’จโœŒ๏ธ๐Ÿ˜Ž๐Ÿ’ฏ

Finnexy Fessy Festus's profile picture
Finnexy Fessy Festus8 months ago

Na here whining take start ๐Ÿ˜‚

accรณlรกdรฉ X's profile picture
accรณlรกdรฉ X8 months ago

Lol he stays in my area ๐Ÿ˜‚

Bunmi Okunrin's profile picture
Bunmi Okunrin8 months ago

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ I Dey see the guy wella for IB. He use sarcasm write plate number.

B.H.E ๐ŸŒ๐Ÿ’ฑ's profile picture
B.H.E ๐ŸŒ๐Ÿ’ฑ8 months ago

@StreamviDL download this

Crypto | Giftcards Vendor๐Ÿ“Š's profile picture
Crypto | Giftcards Vendor๐Ÿ“Š8 months ago

Oppression dey always come in different forms ๐Ÿ˜‚

Dee โœณ๏ธ's profile picture
Dee โœณ๏ธ8 months ago

Na @DegenDav3 I sabi that boy

Ajรฉ | the Gohighlevel Guy's profile picture
Ajรฉ | the Gohighlevel Guy8 months ago

ori ee yii ni ๐Ÿคง

ELENIYAN OF AFRICA's profile picture
ELENIYAN OF AFRICA8 months ago

If e reach your turn out rich boy ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Mendy Amaru's profile picture
Mendy Amaru8 months ago

So nah rich man make him write baa make efcc dey chase am omolomo

smasher's profile picture
smasher8 months ago

Na wetin dem dey use those ransom money do be that

zaylevelone's profile picture
zaylevelone8 months ago

Actually heโ€™s calling you poor when you come to think of it

Chillout's profile picture
Chillout8 months ago

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

โ™ป๏ธym's profile picture
โ™ป๏ธym8 months ago

Hehehe ๐Ÿ˜‚

Related Videos