Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
A proper fraa 😭😂😂😂😂
40,440 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)
Комментарии: 42

“I am an activist!!” 😭😭😭😭🤣🤣

😂😂

I first think say she serious 😭😹😹😹

I weak no be small😂😂

Na my data u waste 😃

No vex😂😂😂

I go swear for una🤣🤣🤣

😂😂

I been no Dey understand her before o, but now I Dey understand am 😂

lol 😂 see watin Tinubu turn my school teach to 😂

And she go dey serious dey talk am😂😭

Na me go sub no be your fault

😂

Who be this woman 😂😂😂

Is she mad? 😭😭

Many are mad o Who knows😭😂😂😂

😭😭😂

This woman actually sick o😭😭😭😭😭

Bro what did I just watch😂😂😂

you no get clearer version of that video wey you quote? 😭🙏🏿

Make they hold this woman oo 😂

Don't rage-baite me 😭

😂😂

😂😂😂

😂😂😂

The first time I saw this video I wan craze 😂😂

And she go Dey talk the thing like say she serious lmao 😂 . I Dey laugh as I Dey type like this !!

Awa mummy i fit see small money for your side

ooooooh find me better koboko! because whyyyyyyyyyyy?😭

🤣🤣🤣🤣

This woman case pass mental 😭😭😭😭

🤣🤣🤣🤣🤣🤣

😂

fraa😂

I no blame una at all! Activist my ass. I'm done🙃

See rage baiting ooo😂😭

As she said socio medium, I begin Dey suspect say she Dey take something 😅

This woman ehnnnnnnnn 😂😂😂😂

By the time I put it on social medium 😭😂😂

😭😭i like am

What’s the background noise 😂

Everybody is getting mad gradually on this app 😂😂😂😂
