正在加载视频...
视频加载失败
A rich man’s babe in her element
48,459 次观看 • 3 年前 •via X (Twitter)
33 条评论

They keep telling them they are queen's that they start believing it...bthis average crumb is saying she's is a rich man babe . When she can't product her hard earned 5 naira ... mtsewwww

You go always see nonsense people for pleasure park🤦

You didn't have to turn around baby girl.

100k ontop this small nyash?? Some of una no dey fear God at all 🤦🏾♂️ see person wey resemble teenage boy dey get standards too 😭🤦🏾♂️🤦🏾♂️

How much is in her bank account

Tell her to go to school

Osinor birring 😂😂

rich man's babe is talking 😂

I no blame her, na the guy wey Dey interview her I blame

person wey shovel tall passs

Dey play my fans

Birring from top to bottom😂😂

Short people just get mind sha 😂😂

Dey go date you date your generation

Hop say ur papa dey hear watin u dey talk, cuz I no go dey worried if them kidnap u ...😂

Has she written jamb though?

Lmaoo this must be a joke right

Someone that just finished from secondary

Come on send this thing back to secondary school abeg

Its always this broke port harcourt That pay only gate fee in to that their “pleasure” park. Clowns.

What’s always wrong with this children ?

Abeg who de pH make we link up babes oh

Avoid this kind of human being 🤣🤣🤣

Who be this lizard?😒 If I whipe aboki slippers ehhn

One thing about all these girls that talk this way, is because they know that they are in front of a camera so they starts spilling out rubbish.

Lol rich man’s babe

Werey omo

Small pikin like you,with your falling breast you done get breast😏 even see the kind mentality wey you get ozour numakon.

𝐆𝐨 𝐬𝐜𝐡𝐨𝐨𝐥 𝐲𝐨𝐮 𝐬𝐚𝐲 𝐬𝐜𝐡𝐨𝐨𝐥 𝐧𝐚 𝐬𝐜𝐚𝐦.....𝐡𝐨𝐰 𝐨𝐥𝐝 𝐢𝐬 𝐬𝐡𝐞 𝐬𝐞𝐟?

“Me I’m a rich man’s babe”

Wetin be this 😤

how old is she sef?

😃😃😃😃
相关视频
Sensitive content
After letting go of the life she enjoys, she finds another woman in her man’s house that he calls BABE
𝑴𝒊𝒓𝒆𝒙
546,933 次观看 • 2 个月前
