Loading video...
Video Failed to Load
A SMALL GIFT TO MYSELF ๐๐๐ #kombo
35 Comments

Congrats my bro

Omo to dey mumu for X and tiktok dey pay o๐ญ Congrats Kombo๐

Big One, Congratulations Kombo๐ฅณ

Thank you Bernese โค๏ธโค๏ธ

Biggest congrats Kombo. I remember in 2023 when you still Dey about 5K followers on TikTok โค๏ธ๐

Congratulations boss

Congratulations boss Happy Birthday ๐ ๐ซก

Ronaldo don make this one buy Benz, congratulations

A new Benz on your birthday just for cooking Ronaldo is wild. Congratulation man๐

In Comboโs voice๐ฃ๏ธ: Massive massive congratulations to @ultimate_kombo himself๐ฅณ๐ฅณ๐๐๐ฅ๐ฅ๐ฅ Oga mi you deserve more๐ฏ

Na people wey dey always insult komdo adey pitty for real life kombo self no small

Congrats kombo abeg come do cook sweet 10 odds make I use 100k put so I go de grow my own Benz money ๐

You call gle small gift?๐ญ๐ญ๐ญ

Wow big congrats ๐๐พ๐๐ฅณ

KOMBO this one na JUMBO CONGRATULATIONS ๐

Small gift keh for GLC? U dey gba oo ๐ฉ Congratulations ๐ more keys

Big machine

You nor do give away for your birthday you Dey buy car ๐ฅน

As everybody come Dey buy gle I no buy gle again Na Lambo I want ๐

Jesus Kombo!!!!!

Small gift keh ๐ big congratulations man

How much to wash ๐

Congratulations

Happy Birthday Kombo, Long life and prosperity. I pray say one daye sef go buy small gift for myself

Congrats Kombo Small gift keh

Congratulations

Congrats and leave my club abeg

Congratulations ๐พ๐๐๐ my boss

The most consistent social media person I know

Congratulations kombo

Congratulations bro! More to come

Congratulations Official Kombo ๐โค๏ธ

Big congrats King

Congrats kombo

Congratulationsโฆ I will be next. Paste aza make I send you 2k for the washing
Related Videos
Sensitive content
PAUL DIED๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐ PAUL FUCKING DIED๐๐๐๐๐๐๐๐๐ PAUL IS DEAD๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐
Wanderjegson
3,310,258 views โข 6 months ago
.Matt Olson giving US a birthday gift ๐ #BravesCountry
Atlanta Braves
232,619 views โข 2 years ago
