Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
A SMALL GIFT TO MYSELF 🎉🎉🎉 #kombo
Комментарии: 35

Congrats my bro

Omo to dey mumu for X and tiktok dey pay o😭 Congrats Kombo🎉

Big One, Congratulations Kombo🥳

Thank you Bernese ❤️❤️

Biggest congrats Kombo. I remember in 2023 when you still Dey about 5K followers on TikTok ❤️🎉

Congratulations boss

Congratulations boss Happy Birthday 🎂 🫡

Ronaldo don make this one buy Benz, congratulations

A new Benz on your birthday just for cooking Ronaldo is wild. Congratulation man🙌

In Combo’s voice🗣️: Massive massive congratulations to @ultimate_kombo himself🥳🥳😂😂🔥🔥🔥 Oga mi you deserve more💯

Na people wey dey always insult komdo adey pitty for real life kombo self no small

Congrats kombo abeg come do cook sweet 10 odds make I use 100k put so I go de grow my own Benz money 🙏

You call gle small gift?😭😭😭

Wow big congrats 👏🏾🎉🥳

KOMBO this one na JUMBO CONGRATULATIONS 🎊

Small gift keh for GLC? U dey gba oo 😩 Congratulations 🎊 more keys

Big machine

You nor do give away for your birthday you Dey buy car 🥹

As everybody come Dey buy gle I no buy gle again Na Lambo I want 😌

Jesus Kombo!!!!!

Small gift keh 😂 big congratulations man

How much to wash 😞

Congratulations

Happy Birthday Kombo, Long life and prosperity. I pray say one daye sef go buy small gift for myself

Congrats Kombo Small gift keh

Congratulations

Congrats and leave my club abeg

Congratulations 🍾🎊🎈🎉 my boss

The most consistent social media person I know

Congratulations kombo

Congratulations bro! More to come

Congratulations Official Kombo 💙❤️

Big congrats King

Congrats kombo

Congratulations… I will be next. Paste aza make I send you 2k for the washing
Похожие видео
Sensitive content
PAUL DIED🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉 PAUL FUCKING DIED🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉 PAUL IS DEAD🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉
Wanderjegson
3,310,258 просмотров • 6 месяцев назад
.Matt Olson giving US a birthday gift 🎉 #BravesCountry
Atlanta Braves
232,619 просмотров • 2 лет назад
