Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
A thief typically steals by deception without the owner immediately noticing. Brentford 3-0 Chelsea 💔💔😭 ALONSO I don tire 😡⚠️
14,053 görüntüleme • 24 gün önce •via X (Twitter)
30 Yorum

Cry for me 😂

But Lacroix is better than Gabriel nah Martinez is better than Raya Caicedo is better than Rice

I need to Dey watch this coach BI content more His tears gives me joy 😂😂😂

You no fit talk

😭😭🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

B like that your DJ no go survive.. 🤧🤧 One way you go fire em. 😫😫😫

Omo make we no go lose to Manchester united or Liverpool oooo Na there I go vex pass ooooooo Make our club no turn olosho o 😂😂😂 Coach bi abeg o 😂😂

No de shout for our DJ na😭😂😂😂

Bi wan craze

Fools like this one go dey insult Arsenal, we don leave Una together with Man Utd make Una Dey smell for ground…

😂😂😂😂

Wetin they worry you, no dey today

Coach Bi 😂 no kee person na

Coach bi we have a good coach but he need to change is information Asap or else he’s getting sack in Jan 💯

No loose job oh my mentor !!

🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

🤣🤣🤣🤣 dey play

Bro Alonso is a very rubbish manager

The best reaction man 😂 . The “big for nothing” part got me 😂 😂 😂 ogudu

🤣🤣🤣🤣🤣🤣

If you know say you no go talk “weey dey worry you” no use that intro again 😂

Actually 13 goals in 5

The starting off me😂😂

Haha 🤣 arsenal need sue need to sue brentford for violating their side chick with BBC ,how will they allowed Antony and Igor Tiago to go first

😂😂😂😂😂😂😂

This your tears taste like fanta

Show your face

Igbo men wan finish me fr internet

😂😂😂😂😂😂😂

Our wife done drop quote lol 😂 baby go climb bed little Chelsea lol

