Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
A very memorable date๐๐
60,112 Aufrufe โข vor 2 Monaten โขvia X (Twitter)
34 Kommentare

For glass of whine?..you dey whine me ๐ I almost craze when I hear that line๐๐

You one Dey talk Dey chop, red flag lol

Give an Jolly juice ๐

10k for glass of wine u dey whine me๐๐

Mozkoh you no chop plaster again ๐

What if pepper choke us ๐๐๐

This one go far oo๐คฃ

Mozkoh you sef pay ๐๐๐

Bro I don laugh tire ๐

You suppose carry her go filling station since you guys just want to know each other ๐

This girl must be related to Charly Boy. The resemblance is uncanny.

This guy na mad man seh

No be today yourself Don they hustle ๐ฏ

For the food pot Abi 1 plate๐๐๐

Weytin dey worry mozko ๐ญ๐

Na the cutlass make you dey waka like that?

E real, life no pass like that ๐คฃ๐

Laugh wan kee me ooo๐๐๐๐คฆ๐ฝโโ๏ธ๐คฆ๐ฝโโ๏ธ๐คฆ๐ฝโโ๏ธ

Mozkoh I deh feel u gan .I done laugh tire

U won dey put lukaka for talk ๐๐

Werey ๐๐

" This relationship no fit work " ๐ญ ๐Baba flip script shaperly. Now, this is content!!

E no too fine u Dey vex fine girl

The two of una no carry money come? ๐๐ญ

@JideWestwood She plaster for the date normally na you just dey vex ๐

Platter๐๐๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

You dey correct mozkoh ke ma only you wan dey the relationship be that

For glass of wine U dey whyne me ? ๐๐๐๐๐๐

I no say you don thief her phone or something ๐๐

@Hipstar_timmy

No manners at all u wan walk out on me

๐๐

This guy is an intelligent skit maker ๐
