Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
A waterfall has been discovered in Oleyo, Ebute Igbooro, Ogun State ๐ณ๐ฌ Another tourist attraction site added to the list ๐ฅ๐ฅ๐ฅ VisitOgunToday!
30,098 Aufrufe โข vor 1 Monat โขvia X (Twitter)
44 Kommentare

Waterfall โ Shower โ

You sure say this one no be raining season waterfall??

Is water not falling? ๐ญ

Waterfall ๐๐ Abi omi apata ๐๐๐

Waterfall now ๐ญ๐น

This one no be water fall na water droplets ๐ฆ๐คง

My town

This one too nah tourist ?

Yes sir

Very bush people I prefer Ibadan

Ok, mikun

๐

Any sharp lodge de around there ๐๐

Make I find out

I sabi this place. Lol No be only water fall

Hmm, water dey fall now ๐

@0yin_Dam0la You dey craze

@0yin_Dam0la You too ๐

This is beautiful ๐

Which kain waterfall be this

๐๐๐๐๐

Visit ogun today ๐๐ญ

Oya nau ๐๐

Which kind water fall be this ๐

Water is falling, isn't it?

Nice ๐

This one na โbaluweโ not waterfall ๐

Una go use tank dey pour water for rock

Where una hide the pipe

Hmm for ebute igbooro okay oooo.. okay o

That one if your governor ready to develop am ๐

Solid... Make ogun state behave nicely with this one too

We go tour this December sa. Location dey set anyhow

This one na waterfall ahbi shower

Na una water fall be this ๐

Where the water fall?

If youโre looking for sharp water fall go to Osun and Ekiti state, God really bless us in south west

Let us see the edit..

Water dey fall sha! na wetin matter

In which local government

No put ogun state for dragging ooo Nobody call am waterfall

Waterfall abi bathroom shower ๐ฟ

@Idera_idera Discovered ke? Ahn!

Water trickle

