Loading video...

Video Failed to Load

Go Home

Abati don meet him Classmate for school ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ

183,124 views โ€ข 1 month ago โ€ขvia X (Twitter)

34 Comments

BuikemPrime's profile picture
BuikemPrime1 month ago

Na wetin we de pray to see our class mate with cars when u de with ur car too en make sense pass

CHIMA OF ABUJA ๐Ÿ‡จ๐Ÿ‡ฆ's profile picture
CHIMA OF ABUJA ๐Ÿ‡จ๐Ÿ‡ฆ1 month ago

God bless my hustle o, I no wan be the classmate wey dem go use as example for see wetin school no do for am๐Ÿ™๐Ÿ˜‚

@OLUWATOBILOBA's profile picture
@OLUWATOBILOBA1 month ago

@Rhay2Clipz No go Work you go cry. God I no wan cry na why I Dey work. God bless my hustle ๐Ÿ™ make tinz turn arud for good for me . Itโ€™s not easy

Adex ลžammy's profile picture
Adex ลžammy1 month ago

abati too guild

Lโ€ขOโ€ขRโ€ขD's profile picture
Lโ€ขOโ€ขRโ€ขD1 month ago

Make God gimme money o make Dem no tell me this kind thing say Nah me Sabi book no come get money ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜…

The Captain's profile picture
The Captain1 month ago

Computer science and headboy

Cold Soul ๐Ÿซ๐ŸŽญ's profile picture
Cold Soul ๐Ÿซ๐ŸŽญ1 month ago

Pour me water ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

๐Ÿ’™โค๏ธ FCB Fredo's profile picture
๐Ÿ’™โค๏ธ FCB Fredo1 month ago

Omo e come be like say them swรซar for most of us wey sabi book ๐Ÿ˜ญ I for just be Olodo uprising jeje

KHOZIIโ˜˜๏ธ's profile picture
KHOZIIโ˜˜๏ธ1 month ago

Road manager ๐Ÿ˜‚

Krystofar01๐Ÿ”ฑ's profile picture
Krystofar01๐Ÿ”ฑ1 month ago

Who send me to sabi book for school sha๐Ÿ˜ญ๐Ÿ’”

EMPEROR ๐Ÿ‘‘๐Ÿ†'s profile picture
EMPEROR ๐Ÿ‘‘๐Ÿ†1 month ago

Why I no dull for school ๐Ÿ˜‚

Tunde's profile picture
Tunde1 month ago

Dare Akapo, Sociology.

Kendrick Usain (K. Billions)'s profile picture
Kendrick Usain (K. Billions)1 month ago

Na for skit ooo, no go reason say who sabi book nor dey make am for life lol! Life no be Nollywood.๐Ÿ˜‚

Youngichuโ„ขโ's profile picture
Youngichuโ„ขโ1 month ago

I can't wait for my school reunion... God go bless us all... Amen ๐Ÿ™

Snazzy's profile picture
Snazzy1 month ago

Dare akapo

BIG OSHEY's profile picture
BIG OSHEY1 month ago

This feeling when everyone is wining

lukman Ibrahim's profile picture
lukman Ibrahim1 month ago

Bro Nigerian are very creative mehn

Olanrechase's profile picture
Olanrechase1 month ago

This one dey coagulate plate and them never settle bill ๐Ÿ˜‚

Dominik2Dwurld Efb ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ's profile picture
Dominik2Dwurld Efb ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ1 month ago

Na Benz, na long screen ๐Ÿ“บ

Lekan Eleniyan's profile picture
Lekan Eleniyan1 month ago

Ababi content no be play play! The guy dey always give me Joy. Allah!

Rina๐ŸŒน's profile picture
Rina๐ŸŒน1 month ago

Omo๐Ÿ˜น

Hivechain's profile picture
Hivechain1 month ago

Who notice say nah the ML WEY Bebex upgrade be this

Jay's profile picture
Jay1 month ago

Lol the ending

Kendrick Usain (K. Billions)'s profile picture
Kendrick Usain (K. Billions)1 month ago

Abati, your money no go finish oooo!!!

TOTT๐Ÿ’ก๐Ÿฅ€๐Ÿ–ค's profile picture
TOTT๐Ÿ’ก๐Ÿฅ€๐Ÿ–ค1 month ago

Abati no dey ever looseguard na only KANA sabi hn code ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Amjad Adeiza's profile picture
Amjad Adeiza1 month ago

Omoh na this re union dey sweet pass, Trust me ๐Ÿ˜œ

kollyngr's profile picture
kollyngr1 month ago

Headboy for computer scienceโ€ฆ lmao. Rubbish

Chineme's profile picture
Chineme1 month ago

What's the song in the beginning? I couldn't Shazam it.

ONODU UGO's profile picture
ONODU UGO1 month ago

Ohhhhh god ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿ’”

Olalekan Raji Yakub's profile picture
Olalekan Raji Yakub1 month ago

I dey feel you

Kendrick Usain (K. Billions)'s profile picture
Kendrick Usain (K. Billions)1 month ago

Which update Abati dey chop? ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

cabby bee's profile picture
cabby bee1 month ago

Omoh husle oo

Mr Owonikoko's profile picture
Mr Owonikoko1 month ago

This abati na werey ๐Ÿ˜‚

๐œฅ๐œฃ๐‘บ๐œค _7๐‘ฎ ๐Ÿ‘ฝ's profile picture
๐œฅ๐œฃ๐‘บ๐œค _7๐‘ฎ ๐Ÿ‘ฝ1 month ago

๐Ÿ˜†

Related Videos