ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Abati drags Chipper cash. ๐
198,873 ๆฌก่ง็ โข 1 ไธชๆๅ โขvia X (Twitter)
34 ๆก่ฏ่ฎบ

I deleted this app years ago. I run from them... Na burna boy make me join oo.. I sha don leave them๐๐

That was how Patricia started. I donโt trust all these trading apps, if itโs not Binance, Iโm not doing

Bro @chippercashapp stole my 20k naira theyโre now stealing peoples money

E never see anything over 2 months now or a month + Iโve been unable to withdraw my money lol

Cheaper cash normally na thief

You go need monitor chipper cash with all your life, check it every 30 minutes and immediately it allows you just remove all your money

Bro this is 2 weeks plus ๐ญ๐

@chippercashapp is a d3ad thing fr. They did me dirty!

Over two weeks now, been trying to withdraw my funds , can recharge airtime sef

๐คฃ chipper ke, I don leave them since. Better thiefs, useless people ๐ ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

People still dey use chipper for 2026? ๐ grey finance all the way

I swear down them hold my 100k for over 2months now

Chipper keh since 2021 I don delete the app Dem too show premium Shege

Chipper is a useless app โฆ they are trying to finesse every little kobo โฆ I wish everyone can delete their app and they go bankrupt

I swear is annoying ohhh I will report to vdm ohhhh

Swrs bro Chipper Dey cut 400k them cut 25k give me 375k e no end there bro All what u just complain I have complain it Currently I canโt withdraw my money to bank like this I swear

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Ripper alert ๐จ Updateboyx

Haha chipper na thief normallyโฆ Them go dey charge you for decline fees

Chopper do me strong thing upper year, I wan renew rent, na so I make mistake send go my chipper instead of FairMoney, dem chop like 30k. Say I activate stock. wtf. Wetin I wan invest wey I go activate stock. Na the last time I use their app be that.

Una no go drag una burna boy nah Buh if nah davido now una no let us hear word Cus nah burna be their brand ambassador and nah him carry most Nigerians enter that app Dey use

I remember last year chipper cash almost killed me with charges and maintenance, I had to run away from them.

Na e dey good make person. Dey always pray to dey ahead of everything I don post about this chipper for my Snapchat months ago whay be say e remain small dem for do me same thing, but My God pass them ๐๐๐

@burnaboy tell your people to fix up oo they are slowing people's decisions im included too since August I cant use my money in there and some of us used them because of you

I just put 15$ dem comot 3.5$ say i dey owe abeg where i take borrow una money abeg

I was able to get my money out within a few days. Just took a process.

Na only for @chippercashapp you go see say dem dey debit you #500 for failed transaction.

Someone introduced me to GREY because I was complaining about Chipper Cash, thatโs how they lose a customer ๐

Omo Chipper cash was frustrate my life , thank God na only 5k them see chop

Omo na God save @chippercashapp say them nor get branches because their staffs na everyday them go dey collect beating๐ก male/female

I don leave them since 202 something.. dem be thief ๐

Omo person done finally help me drag them

I sent over 100k too. Wanted to even send it to my Opay but clicked chipper instead. Oya nothing spoil na, make I move the money from chipper to my Opay, I tried all through the night the money no go ooo. When I tire I just loaded it to my Apple account. Na the money I dey use pay all my subscriptions since last month like this. Useless people with their stupid charges too

You buy buy dollars high rate from them you go later sell low rate to them lol ๐
็ธๅ ณ่ง้ข
Sensitive content
See the bundle of cash way Abati carry go Peller and Jarvis wedding๐โโ๏ธ the real Cape Town boy don land๐๐ฅ
Beri๐
156,147 ๆฌก่ง็ โข 2 ไธชๆๅ
