Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Abati sabi do this Old taker content 😂😂
141,433 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)
Комментарии: 11

SEUÑ1 год назад
nobody go rate you if you broke

Cleverly 💐1 год назад
Na why I no dey rate you, you too broke

Solar Heavy1 год назад
you might like this

Bayo Ote$1 год назад
If Abati later make am Porkiyor go too see shege 😭

Mighty Zubi💯1 год назад
This things na some people reality o

MAJOR SIZ 🦅1 год назад
Laugh away your sorrow ! Send aza if u no laugh

𝙿𝚛𝚒𝚍𝚎 𝚘𝚏 𝙻𝚊𝚐𝚘𝚜1 год назад
Na una dey make old taker go do plus😂😂😭😭

javarh11 год назад
Dis content is so true no cap.

Victor1 год назад
Chai, see am that other guy tell am make him go “sit down for there” brokeness no good o

Provii 🚀1 год назад
Abati go be old taker before 😂😂😩

YAHOO BOYS1 год назад
God i go retake again nah why i day alone to avoid rubbish
