Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Abeg I be lagosian o, which kind work be this ??
1,033,235 görüntüleme • 3 ay önce •via X (Twitter)
34 Yorum

The millionaire Dey backyard Abi nah him Dey do video

@DiabloChaze That candy (sweet) nau

@DiabloChaze Ehen nawa oh

For una wey dey disturb me for the song playing, use this link below to stream

The looks like a local candy. Very popular in the north We call it Alewa in the north

Bruh atleast do it in a more clean place this is something people will eat like bruh no gloves and on a dead tree omo

I heard that you only need N100,000 to start this business and after 6 months, the rest is story... Ologbon lo laye.

This is how they produce condom 😭

Dis person wey sing dis song no try sha o. "U thank God sey u no worwor like Ned Nwoko." Nah, u went far with dis.

Good business.. she’s making shawama

Na this work so? Abi na another one.. because these ones do not look like millionaires to me.

Una don carry this Indian street food come Nigeria bah?

What are they making please?

It’s candy But isn’t it supposed to be hot? How’s she holding it with her bare hands

Na like this una dey do raw donor hair? 🌚

Buy my shoes!

Hey @grok what is she making ?

That’s native Okro now Very demanding in the market

Street candy sticks🍬

@grok abeg what’s this?

Na how dem take dey produce chewing gum

It’s candy

I can see her millionaire mansion/factory

She's making candy(sweets) in this dirty environment

Hmmmmm! It's well

It candy 🍬 But ur environment is dirty At least pity the innocent kids that will buy it

People dey hustle fire But the background song enter body o

Millionaire is 6 months ke. Make Una add me

Una sure say na Nigeria be all this one sha

Are they making rubber or what's that

That is Aso ofi

Why I like this business is because it’s just you and how many Rolls you can do per day Be Consistent for just 6 month and have a good buyer… Boom You don go

Make the wise ones tell us abeg

6 month or 6 years Never seen any work like before in real life, All just many on social media
Benzer Videolar
Sensitive content
Abeg oo which kind of church is this🤔 No be kwaku Manu be that?
Ebo⚜️
263,094 görüntüleme • 3 ay önce
