Loading video...
Video Failed to Load
Abeg make una help me confirm this talk 😪
1,050,637 views • 1 year ago •via X (Twitter)
11 Comments

If you knack this type nothing you no go treat HIV oo COVID oo Ebola oo Cough oo Malaria oo Hypertension oo

Try mix am with coco samba join You self go follow cry

This one go full of infections, make God dey help man.

U guys should be careful abeg Most of this things no get Nafdac number You are damaging your organs all because of sex 5-10 minutes sex is okay

What’s that

Tuesday morning like this Na sex we wan day talk about

algorithm oo😂

You know it's time for something else when: ⬜⬜🟨⬜⬜ ⬜🟨🟨⬜⬜ ⬜🟨🟨🟨⬜ 🟨🟨🟨🟨⬜ 🟨🟨🟨🟨🟨 🟨🟨🟩🟨🟨 🟨🟩🟩🟨🟨 🟨🟩🟩🟩🟨 🟩🟩🟩🟩🟨 🟩🟩🟩🟩⬛

Mix ham with Best whisky 😌😌😌

make we start this morning dey think about knack abi, eh val

That's the only thing some Nigerian youths think about. Yahoo, show off, OS and knack. Tufiakwa
