Loading video...
Video Failed to Load
Abeg make una observe this settings for me🧐🧐🧐🧐 E clear?
19,050 views • 17 days ago •via X (Twitter)
47 Comments

Something nor jus right about this video, i still dey look am well, i go soon find out

The settings dey colorful

Why is he waving like bamboo plank

Bamboo what?😂😂😂

Normally, he doesn't match what he's advertising.

Fr man

Unclear settings

Same observation 😂

Na this guy go kill that business 😅

Who put this boy inside that shoe?

The shoe sef na problem….it might be a skit sha cos I nor understand the guy

He is making money moves you are out here picking cotton (monetization fee) on a white man’s plantation (social media platform) na you we day observe I hope this comment accord you some cents in your own money moves. EWU NAMA

This one na colorful settings o

Yes oo

Is he from Agege? Does he wear BYC singlet?

It seem like he’s from Agege

I don’t say this but I’ll say it. I’ve got feminine traits in me too but I try as much as possible to walk normal and do things normal. I mean even if you have feminine trait which is not bad or your fault why are you cat walking like that it’s just so unnecessary I swear.

Maybe he’s just trying to rage bait us.

E no concern u, women use watin tjem het to sale thier matket, allow him to

Noted rainbow advocate

Why tf is he cat walking?

That’s the crazy part😂

Na wah. Everybody don turn Gabriel finish.

E no clear, now what 🙂

Let me encourage the young man... You must start from somewhere and praying he keeps winning

Rainbow Estate

Hmmm.....Agege

Who added the background music

I just dey see painting 🎨 colour wey no gree waka straight 😂😂

Give this guy some boobies and ass and he’s good to go😂

Gay

Use colors abeg dem go report your tweet

This one is doing like gay

Wetin de sup for here abeg

Women don't even act like this.

Colorful settings

Colorful settings

E go sha see customers with Alhajis if e never too gbim

What’s with the horse walk?

😂😂😂

😂

Real estate developers are the real devils😂😂😂😂 If fine girls with big bumbum no dey rise some of una preek, dem dn dey give una "Gaybriels" to take sweeten the deal 🤣🤣

This one wey dey move like person wey breeze dey control, hope no be wetin I dey think

Who get 2 by 2?

Giving Neolife vibes 😭

You say?

Which flag is this brother waving?
