Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Abeg na who later win this match between Cater Efe & Speed Darlington ??😂

25,291 просмотров • 7 дней назад •via X (Twitter)

Комментарии: 39

Фото профиля Samuel | BuildSmart
Samuel | BuildSmart7 дней назад

Speed isn't doing these fights to win, he's just using it to raise money for his building project.

Фото профиля Zamheer 💫
Zamheer 💫7 дней назад

This man just dey collect wetin no good 😹😹😹

Фото профиля Sultan of Port-Harcourt 🎖️
Sultan of Port-Harcourt 🎖️7 дней назад

Akpi just Dey fall hand

Фото профиля Mr Black ⚡️
Mr Black ⚡️7 дней назад

Carter wan faint akpi na carter later win

Фото профиля Sultan of Port-Harcourt 🎖️
Sultan of Port-Harcourt 🎖️7 дней назад

You Dey sure ?

Фото профиля Mr Black ⚡️
Mr Black ⚡️7 дней назад

Yes o akpi collect wetin nor good

Фото профиля Anselem
Anselem7 дней назад

Speed Darlington no go fight,him go hustle money to complete his house. Smart guy.🤣

Фото профиля Jenny Marsh
Jenny Marsh7 дней назад

Abeg wetin Akpi dey do like this 😂

Фото профиля Mustee
Mustee7 дней назад

I no e get chance watch 😮‍💨

Фото профиля GODFADA 💀𓃵
GODFADA 💀𓃵7 дней назад

I just the see say them don fight too oh

Фото профиля Sultan of Port-Harcourt 🎖️
Sultan of Port-Harcourt 🎖️7 дней назад

You Dey Nigeria at all ?

Фото профиля Cito
Cito7 дней назад

Two people don beat this Darlington 😂 portable chop his eye and carter finish him finally yesterday 😂😂

Фото профиля Precious Ubi 💕
Precious Ubi 💕7 дней назад

Carter Efe

Фото профиля Jasper 👽🌟
Jasper 👽🌟7 дней назад

This carter go dey feel like merlin na 😂

Фото профиля adefare 🔴
adefare 🔴7 дней назад

see as them dey do

Фото профиля Elvis Ekoigiawe | Web Dev., SEO Specialist & AI
Elvis Ekoigiawe | Web Dev., SEO Specialist & AI7 дней назад

Na Efe win the fight 🫯

Фото профиля Linda Uyosue | EA
Linda Uyosue | EA7 дней назад

Omo na cater ooo make speed go back to streaming Abeg!

Фото профиля Emmanuel Uchenna Achu
Emmanuel Uchenna Achu7 дней назад

From the way the fight go you suppose know say na Cater Efe 🤣🤣

Фото профиля 𝙸𝚓𝚎𝚘𝚖𝚊 𝙽𝚊𝚝𝚊𝚜𝚑𝚊
𝙸𝚓𝚎𝚘𝚖𝚊 𝙽𝚊𝚝𝚊𝚜𝚑𝚊7 дней назад

Na who get better stamina for this one? Efe and Speed Darlington no dey ever disappoint!

Фото профиля Great!
Great!7 дней назад

Cater Efe

Фото профиля HB
HB7 дней назад

Carter Efe won by TKO after Akpi’s shoulder got dislocated! That fight was pure chaos from start to finish. 😂

Фото профиля Real Baly
Real Baly7 дней назад

I no I understand you oooo you dey read people message but you're not reply my messages I need blue Tick now for 3 month

Фото профиля Poupayne_Couture ✂️
Poupayne_Couture ✂️7 дней назад

Na A,B,C question be this

Фото профиля Collin Theonile D.
Collin Theonile D.7 дней назад

Wait o Na boxing be tiis I go beat the two swf

Фото профиля Jbkeys
Jbkeys7 дней назад

😂😂

Фото профиля DiaryOfMorgan 💕
DiaryOfMorgan 💕7 дней назад

@iamoche52 No be by Cho Cho Cho… Akpi, show workings😭😂

Фото профиля Owo Ni Koko Of Lagos💰
Owo Ni Koko Of Lagos💰7 дней назад

The funniest part be say Speed Darlington go later say them do ojoro 😂

Фото профиля Princess Ifunanya ❤️
Princess Ifunanya ❤️7 дней назад

Me I don't know That one concern them 😂

Фото профиля Goody🥹❤️🥰🦋🦋
Goody🥹❤️🥰🦋🦋7 дней назад

Looks so fake like it’s content

Фото профиля The Alchemist
The Alchemist7 дней назад

Na carter na

Фото профиля Cito
Cito7 дней назад

I know say na carter go win😂😂

Фото профиля Mmesoma
Mmesoma7 дней назад

Na Cater ohhh😹😹

Фото профиля Vizzy ❤️ 🦅
Vizzy ❤️ 🦅7 дней назад

The thing sweet me o 😂😂

Фото профиля Ella Nnabugo
Ella Nnabugo7 дней назад

I no watch am but I hear say nah cater

Фото профиля JoeJoe goblow when time reach
JoeJoe goblow when time reach7 дней назад

Omor see akpi wey wan fight burna boy ohh

Фото профиля 🆉🅾🆈🅰
🆉🅾🆈🅰7 дней назад

Connect Everyone ❤️

Фото профиля Rosé🦋💞
Rosé🦋💞7 дней назад

Omor weytin portable go dey think now

Фото профиля ARÁKÙNRIN ÒGBÓMÒSÓ 👷‍♂️🏡
ARÁKÙNRIN ÒGBÓMÒSÓ 👷‍♂️🏡7 дней назад

Looking at the picture The owner is showing sir

Фото профиля GeeTee mufc 🇨🇦🇳🇬
GeeTee mufc 🇨🇦🇳🇬7 дней назад

Speed na mumu, I no wan hear him. Voice for this Internet again oo

Похожие видео