Loading video...

Video Failed to Load

Go Home

Abeg ooo ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

731,327 views โ€ข 1 year ago โ€ขvia X (Twitter)

10 Comments

TruthsFromMovies's profile picture
TruthsFromMovies1 year ago

Be like say na that gorilla wey you fight 2 days ago disguise come meet you today ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Blue's profile picture
Blue1 year ago

You for allow her turn daniel regha for the end

EMENIKE IHEANYI's profile picture
EMENIKE IHEANYI1 year ago

Asa! Your Face show but your shoe no shine ๐Ÿ˜

AdeDoja's profile picture
AdeDoja1 year ago

This one sweet ooo ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ Na me run this 1, na space I Dey transform

John Michael Adejoh's profile picture
John Michael Adejoh1 year ago

Na @DanielRegha leg be this, nothing anybody wan tell me ๐Ÿ˜๐Ÿ˜

Dr Farouk's profile picture
Dr Farouk1 year ago

This girl talks in a way I canโ€™t really describe

blaq ๐Ÿ‡ง๐Ÿ‡ช's profile picture
blaq ๐Ÿ‡ง๐Ÿ‡ช1 year ago

Tahhh make una leave this skit thing for nasboy abeg. Nigga too good

CD2's profile picture
CD21 year ago

Delete this thing and no try am again

Fortune's profile picture
Fortune1 year ago

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Meekemma's profile picture
Meekemma1 year ago

Lol Asa dey wear 47 ke. Asa you be great Khali

Related Videos