Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Abeg ooo 😂😂
10 Yorum

TruthsFromMovies1 yıl önce
Be like say na that gorilla wey you fight 2 days ago disguise come meet you today 😂😂

Blue1 yıl önce
You for allow her turn daniel regha for the end

EMENIKE IHEANYI1 yıl önce
Asa! Your Face show but your shoe no shine 😁

AdeDoja1 yıl önce
This one sweet ooo 😂😂😂 Na me run this 1, na space I Dey transform

John Michael Adejoh1 yıl önce
Na @DanielRegha leg be this, nothing anybody wan tell me 😁😁

Dr Farouk1 yıl önce
This girl talks in a way I can’t really describe

blaq 🇧🇪1 yıl önce
Tahhh make una leave this skit thing for nasboy abeg. Nigga too good

CD21 yıl önce
Delete this thing and no try am again

Fortune1 yıl önce
😂😂

Meekemma1 yıl önce
Lol Asa dey wear 47 ke. Asa you be great Khali
