Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

102,896 Aufrufe • vor 1 Tag •via X (Twitter)

33 Kommentare

Profilbild von Eriata E.E Ose
Eriata E.E Osevor 1 Tag

😂 😂 Abeg avoid her o before you go hear another story. Abi you like watery beans ?

Profilbild von skiwa_CFC💙
skiwa_CFC💙vor 1 Tag

This thing might be a message, this might actually be what happened to Poco that nasboi is trying to tell us

Profilbild von RANDOM GUY ON X
RANDOM GUY ON Xvor 1 Tag

Make them no poco Lee you😂😂

Profilbild von Sammie✨
Sammie✨vor 1 Tag

😂😂😂😂 dem don dey use that obasanjo sound😂😂😂

Profilbild von i never chopp
i never choppvor 1 Tag

Before you hear “he raped me”

Profilbild von GT
GTvor 1 Tag

“Allah, Chineke, God” just now???🤣🔥🔥

Profilbild von Remali
Remalivor 1 Tag

Na OBJ voice I hear for that ending?😭😂😂

Profilbild von OVIE 👑 🐘
OVIE 👑 🐘vor 1 Tag

The tortoise said "my children never make mistakes because they learn from other people's mistakes."

Profilbild von IvanDTerrible
IvanDTerriblevor 1 Tag

Any which kind makeup be this abi una don de rob paint for face 😅

Profilbild von Raven
Ravenvor 1 Tag

Sharp, before she go give U fuck and if U no send am money for morning she go tell people say U moleste am

Profilbild von Yung Dreezy
Yung Dreezyvor 1 Tag

What the hell is that terrible makeup that bitch had on

Profilbild von kushy vibez 🔥
kushy vibez 🔥vor 1 Tag

Na how you fit take give me one verse 🙏 I dey fine 🙏🙏

Profilbild von Ambrose.
Ambrose.vor 1 Tag

May God nor allow them Poco Lee us oh.

Profilbild von EL magnifico
EL magnificovor 1 Tag

Before she pocolee u

Profilbild von Neeyhee
Neeyheevor 1 Tag

Aboki you no get mosquito coil 😂😂

Profilbild von PR♡XY💥🦔
PR♡XY💥🦔vor 1 Tag

One man mistake is enough for all men.

Profilbild von peteru apèjá
peteru apèjávor 1 Tag

@WorldSpankyy Watain b that Allah, Chineke God😂😂😂omo I go sleep ooo na for me just to set camera for all the places in my room before u set me up I go set u p as well nobody go fit come Pocoli me

Profilbild von Obiora
Obioravor 1 Tag

That poco lee music came in at the right time 😂

Profilbild von Victor (Nwa Akokwa)
Victor (Nwa Akokwa)vor 1 Tag

Before you trend the next day

Profilbild von MaLiK Offers🫶🏻
MaLiK Offers🫶🏻vor 1 Tag

🤣🤣🤣

Profilbild von Rushman of Arsenalfc 🐐 ❤ 😍 💖
Rushman of Arsenalfc 🐐 ❤ 😍 💖vor 1 Tag

Oloye no wan make dem pocolee am. 😂

Profilbild von White Bull🐂🇳🇬
White Bull🐂🇳🇬vor 1 Tag

Allah Chineke God.. now now 🤣🤣🤣

Profilbild von Philose 🦭
Philose 🦭vor 1 Tag

Cornflakes ke?

Profilbild von Prime
Primevor 1 Tag

Which kind makeup be this?

Profilbild von Gr8ful_Temmie
Gr8ful_Temmievor 1 Tag

GoatedNas

Profilbild von Master Rhymer
Master Rhymervor 1 Tag

Music save am

Profilbild von prinz
prinzvor 1 Tag

Them no Dey tell person 😂😂😂

Profilbild von Okay! Meet the Albrightons
Okay! Meet the Albrightonsvor 1 Tag

That DEXTER soundtrack 🔥

Profilbild von Adepoju 👷🏾‍♂️🏠
Adepoju 👷🏾‍♂️🏠vor 1 Tag

😂😂😂

Profilbild von Nnaemeka Emmanuel
Nnaemeka Emmanuelvor 1 Tag

Message successfully passed😂

Profilbild von Abdoul Wahab
Abdoul Wahabvor 1 Tag

😭🤣🤣🤣

Profilbild von Billions Radar🔱
Billions Radar🔱vor 1 Tag

Oloun

Profilbild von Oz
Ozvor 1 Tag

This guy dey think go far o 🤣

Ähnliche Videos