Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Abeg oooo! 🤣🤣
33 Yorum

😂 😂 Abeg avoid her o before you go hear another story. Abi you like watery beans ?

This thing might be a message, this might actually be what happened to Poco that nasboi is trying to tell us

Make them no poco Lee you😂😂

😂😂😂😂 dem don dey use that obasanjo sound😂😂😂

Before you hear “he raped me”

“Allah, Chineke, God” just now???🤣🔥🔥

Na OBJ voice I hear for that ending?😭😂😂

The tortoise said "my children never make mistakes because they learn from other people's mistakes."

Any which kind makeup be this abi una don de rob paint for face 😅

Sharp, before she go give U fuck and if U no send am money for morning she go tell people say U moleste am

What the hell is that terrible makeup that bitch had on

Na how you fit take give me one verse 🙏 I dey fine 🙏🙏

May God nor allow them Poco Lee us oh.

Before she pocolee u

Aboki you no get mosquito coil 😂😂

One man mistake is enough for all men.

@WorldSpankyy Watain b that Allah, Chineke God😂😂😂omo I go sleep ooo na for me just to set camera for all the places in my room before u set me up I go set u p as well nobody go fit come Pocoli me

That poco lee music came in at the right time 😂

Before you trend the next day

🤣🤣🤣

Oloye no wan make dem pocolee am. 😂

Allah Chineke God.. now now 🤣🤣🤣

Cornflakes ke?

Which kind makeup be this?

GoatedNas

Music save am

Them no Dey tell person 😂😂😂

That DEXTER soundtrack 🔥

😂😂😂

Message successfully passed😂

😭🤣🤣🤣

Oloun

This guy dey think go far o 🤣

