Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
ABEG wetin be peller offense?
846,218 Aufrufe • vor 5 Monaten •via X (Twitter)
38 Kommentare

Hungry jobless fools looking for money. Was it peller that wore the outfit or 10 naira?? How will anyone even know what that outfit is?? The money all these ones are looking for will never happen. Nonsense!

I was saying the same why can’t they go for 10 naira wey carry it.

Because they know peller has the money that they want to steal. Weyrey ppl.

This is what’s making them angry at peller And it was even 10 naira that carried it, you can see peller wasn’t happy with it not as if he surport what 10 naira did.

Haaa but this is too much nah

Make noting do peller ooo, cus all these people look dangerous.

Lol una no come out coz of bad government but for peller , well like I said we are all stupid and jobless na why the government no rate us

Shey na peller wear masquerade clothes ni Dem no serious at all

Instead make them go meet 10 naira and the their own wey give ham the masquerade cloth.

Peller about apologize to them

No be even peller carry ham oo.

Hungry set of people when they are ready to look for work to do we will know. Leave peller alone

Carry una masquerade go fight bandit and stop disturbing us jare

Ogun k*ll den when portable carry masquerade go fight why dey no talk

This one's are jobless and looking for compensation money.... Make Peller no give them shishi

instead make dem use their juju fight against bandit, na peller dem dey face, stupid people.

So Una sabi all this one yet bandit they kill all of u … na peller wey no Dey kidnapp or kill na him Una wan use catch cruise … shior … make go inside go find those kidnappers students for us…

Them Dey craze Musicians wey Dey use am for music videos nko Abi no be two of them portable carry go boxing ring? Abi no be same masquerade attire Egungun use start content? Them Dey mad

Hunger wan kill this people!!! Make them go rest

U go think ur life no good. Then u come online and see grown fools acting this way cos of a very irrelevant matter. Na once I know say my life still sharp

Why are you blaming them in comment section 😏😏 if na ijab or eleha he said make them remove now Una go say waiting he do no good 🤦 but e reach traditional own now Una Dey bash them for complaining —- hypocrites people — let respect our culture too

Old men o…..smh All these millennials too mumu

All this are you hunger mother fuckers, all they want is to tax peller

All these hungry jealous bastarr no fit go bush go dey fight bandits Wey dey kpai people around. Na small boy all of this bastards dey rise up against useless set of people

Bunch of useless Nigerians. Shishi them no go see!

All this one nah joblessness cause am ..nah money dem dey find

See all these old fools for God’s sake. Them no go out for the insecurity and other problems they are facing, you are coming out because of Peller? Omo, this country won’t stop being funny to me.

They are killing children in Nigeria , all part of Nigeria killing is going on , you no come out because of that rubbish people old fools

These ones na be the South Africans of Nigeria. Very useless and thuggery, small time now u go hear “go back to your region”😂

Dem Dey come out because dem hear sey peller get money pass portable, money must drop for this movement 😂

Ori gbo gbo yin buru. Country Dey spoil na 10 naira and peller una carry for head. Una no know maybe na una be the next person wey bandit go kpai or kidnap. If na this same energy Una take tackle insecurity this country try for better pass this one. Oponu gbogbo

Make Una no Dey give him moral the best way is for him to do apology video because when the cause start Una go turn back na where e sweet everybody Dey if it’s way nobody go Dey na em and him family go Dey face em

Press them 2k each them go forget the matter .... Smh

Jobless Idiots, is it not on this social media that we see masquerades dancing with girls doing TikTok videos. They probably want the guy to drop for them and I really hope he doesn’t, hungry old fools.

Fake news nothing associated with this people and peller

Till una go put una self for problem thinking of content something are just wild to do with content if you are not from the background fact about some content that are not to do with.

Ha. Wetin Peller do?

Na money them wan collect o them still Dey use style
