Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Abeg who actually made this rule 🤣🤣

332,931 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)

Комментарии: 33

Фото профиля Vic3Fi
Vic3Fi1 год назад

Anytime scene like this reach My heart go just dey pound😂

Фото профиля osatohawen.base.eth🌳🙂‍↔️
osatohawen.base.eth🌳🙂‍↔️1 год назад

Wetin dat guy dey find under photo frame 😂

Фото профиля J3l33l.eth.🐻
J3l33l.eth.🐻1 год назад

Omo, I watch Spartacus in front of my papa oo, na both of us watch am from s1 to the end

Фото профиля AdéWiz™
AdéWiz™1 год назад

The mama no just talk 😅

Фото профиля Victor Ogbaegbe 🇨🇦💐
Victor Ogbaegbe 🇨🇦💐1 год назад

🤣🤣🤣😂😂 more like an unspoken rule .everyone just leave at that point

Фото профиля DABU TMF GEMINI ♊💎
DABU TMF GEMINI ♊💎1 год назад

Omo it feels weird watching shit like this with you folks na. Abi?

Фото профиля Christopher
Christopher1 год назад

Mum of five boys,,,guyyyyy,they no born u well touch the mama

Фото профиля Jaybee💎✨
Jaybee💎✨1 год назад

My mama dey sabi when something like this wan sup....she go say close your eyes 😂😭

Фото профиля olanrewaju
olanrewaju1 год назад

You must go outside or go inside your room oooo

Фото профиля Mitchell Vitus
Mitchell Vitus1 год назад

It's funny that I thought it was just my home.. Like the day my papa buy Spartacus come house.. Me wey don watch am before. I put the CD...run go inside😂

Фото профиля Winifred🌻
Winifred🌻1 год назад

They did this to us ehn

Фото профиля Gaffer
Gaffer1 год назад

and they don Dey kiss neighbor pikin for compound ohh

Фото профиля God’sown💎
God’sown💎1 год назад

it was imbibed in us😭😂

Фото профиля Manasseh 🦦
Manasseh 🦦1 год назад

Na that time you go start to dey find wetin no lost 😂

Фото профиля Frank_nero
Frank_nero1 год назад

My mother gave birth to 4 boys with me the first ,I remember when my late father bought a Toshiba TV and VHL recorder , he brought home a movie - titled , I spit on your grave , the moment the film started we were all relaxed until the opueh time , this is exactly what we did 🤣

Фото профиля 𝒮𝒸ℴ𝓉𝓉 😈
𝒮𝒸ℴ𝓉𝓉 😈1 год назад

These rule no apply to all this new born oo 💔😂

Фото профиля Rry✨
Rry✨1 год назад

Mehnnn Abeg ooor😭😭🤣 You wan look ke🤣

Фото профиля Izzybeephotography
Izzybeephotography1 год назад

So it’s the same every where 😂😂😂😂😂 omo I remember the day my jr sister asked what’s the meaning of condom omo if you see the bombastic side eyes wey my mama give her Ehn

Фото профиля ℝ𝕙𝕒𝕚𝕫🀄️
ℝ𝕙𝕒𝕚𝕫🀄️1 год назад

What’s the title of the background song

Фото профиля LAMIIEE💮💮
LAMIIEE💮💮1 год назад

Just leave the sitting room ASAP

Фото профиля 👑𝕌𝕟𝕔𝕝𝕖 𝔼⚡️
👑𝕌𝕟𝕔𝕝𝕖 𝔼⚡️1 год назад

See as I burst laugh here😂😂🤣 Funny enough; the law still dey exist o!😂😂

Фото профиля Omo Eko Pataki
Omo Eko Pataki1 год назад

🤣

Фото профиля TheBigNaz_
TheBigNaz_1 год назад

@xdownloaderbot

Фото профиля SOBLOUS ⚽️
SOBLOUS ⚽️1 год назад

Made by default

Фото профиля desman.
desman.1 год назад

Na this thing no let me enjoy Spartacus 😂😂

Фото профиля uche
uche1 год назад

Who sang this song

Фото профиля DarkMark
DarkMark1 год назад

The time wey I attempt watch am in front of my mama, She no leave talk that day o 😂 "So this is what you're always watching and you'll not read your books, from here now you'll spoil" First talk o, multiple talks still follow o. Since that day I dey avoid movie where she dey 😂

Фото профиля lysozyme
lysozyme1 год назад

This is why you don't watch it for the first time with them. Preview the movie and know where the adult scenes are, and as soon as it gets there, go find water drink, come back and join them

Фото профиля Mide Kuti
Mide Kuti1 год назад

Heavy on finding wetin Yunno lost

Фото профиля Dera
Dera1 год назад

E get one time wey we dey watch Jim iyke movie they have showed that movie in the noon but because my elder bro didn't watch it with us..he insisted we should re watch it again we warned him about the sex scene but him didn't want to listen. Note my dad was watching the movie.

Фото профиля DAMILOLA 🩵
DAMILOLA 🩵1 год назад

Why people go just settle down dey fine weytin no Lost

Фото профиля 𝐁𝐔𝐍𝐌𝐈
𝐁𝐔𝐍𝐌𝐈1 год назад

If you look you be bad child 😂

Фото профиля RUFAI
RUFAI1 год назад

The fact you know what they are doing. You gone

Похожие видео