Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Abeg who Dey write these old Nollywood scripts ๐Ÿ˜‚๏ฟผ

341,278 Aufrufe โ€ข vor 6 Monaten โ€ขvia X (Twitter)

33 Kommentare

Profilbild von Balewa
Balewavor 6 Monaten

You assumed there is a writer. First mistake.

Profilbild von B!gKos ๐Ÿ’ซ๐Ÿฆ…
B!gKos ๐Ÿ’ซ๐Ÿฆ…vor 6 Monaten

You sure say no be here diddy name come from

Profilbild von do.not.zZz
do.not.zZzvor 6 Monaten

so johnny full name na john thomas๐Ÿ˜‚

Profilbild von 10K
10Kvor 6 Monaten

Na wen nollywood be nollywood be this, no be noise wey dem dey make now

Profilbild von shona
shonavor 6 Monaten

How do they dhoot these scenes with such seriousness ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Sl
Slvor 6 Monaten

E say na John Thomas๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von bencolee
bencoleevor 6 Monaten

Chiwetalu agu dey funny me die for me heโ€™s the best with his phrasing slangs ๐Ÿ˜‚.eti abali

Profilbild von doings
doingsvor 6 Monaten

I first suspect the way him dey look the man as him first dey explain him name๐Ÿ˜‚

Profilbild von Agแปฅnwa๐Ÿฏ
Agแปฅnwa๐Ÿฏvor 6 Monaten

Chiwetelu Agu weh dey go off script most time ?? ๐Ÿ˜‚๐Ÿซด๐Ÿฝ

Profilbild von Mr10seconds
Mr10secondsvor 6 Monaten

So na this movie my aunty watch that year way she come dey call my thing John Thomas ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Olamide
Olamidevor 6 Monaten

โ€œEti Abali Dickson which means dick + sonโ€๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von ๐Ÿฆโ€๐Ÿ”ฅ
๐Ÿฆโ€๐Ÿ”ฅvor 6 Monaten

The guy and big collar clothes on every movie he gets featured in ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Bโ‚ฌRRยฅ๐Ÿ–ค๐ŸŒŸ
Bโ‚ฌRRยฅ๐Ÿ–ค๐ŸŒŸvor 6 Monaten

Dick + son Assassin

Profilbild von EMA
EMAvor 6 Monaten

People wey no dey use script ๐Ÿ˜น๐Ÿ˜น

Profilbild von SAMUEL not L. Jackson
SAMUEL not L. Jacksonvor 6 Monaten

The Legendary Chiwetalu ๐Ÿ™Œ๐Ÿฟ no one has ever come close replacing him with these roles

Profilbild von MCN Enigma โ™Ÿ๏ธ๐Ÿ
MCN Enigma โ™Ÿ๏ธ๐Ÿvor 6 Monaten

He wan use the big DD finish the man daughter ๐Ÿ˜‚

Profilbild von OCHE๐Ÿ’”
OCHE๐Ÿ’”vor 6 Monaten

Guy this man and him slangs ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Diiche๐Ÿชท
Diiche๐Ÿชทvor 6 Monaten

Baba Na the nollywood wey i fit sit down watch be this But you see this modern ones, na rubbish

Profilbild von Precious Folakemi
Precious Folakemivor 6 Monaten

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Greatshistorian Olabode
Greatshistorian Olabodevor 6 Monaten

Wahala! To be candid the name carries every shade of wrong

Profilbild von DK
DKvor 6 Monaten

Dick and Son Nigeria limited ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Olaa๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ
Olaa๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌvor 6 Monaten

โ€œeti apaliโ€ ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ he must always get one catchphrase for each movie

Profilbild von Eric Emeghara
Eric Emegharavor 6 Monaten

No be small tin o and they will so serious about it as if it is one big topic. Lol

Profilbild von pearlโœจโœจ
pearlโœจโœจvor 6 Monaten

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚I miss old nollywood

Profilbild von Bigpizzle ๐Ÿ‡ฆ๐Ÿ‡ทโค๏ธ๐Ÿฆ…
Bigpizzle ๐Ÿ‡ฆ๐Ÿ‡ทโค๏ธ๐Ÿฆ…vor 6 Monaten

Pour me zobo ๐Ÿ˜ญ

Profilbild von Stephen
Stephenvor 6 Monaten

The man is scared of not been oiled ๐Ÿคฃ if you no laugh I dey own you bag of water

Profilbild von kingsley
kingsleyvor 6 Monaten

Them don retire but na genz dey write nowadays

Profilbild von SP
SPvor 6 Monaten

Chiwetalu Agu ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Faruq Ayomide Ojolowo
Faruq Ayomide Ojolowovor 6 Monaten

Dem like to de call diddy abi wetin i just now ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Praise
Praisevor 6 Monaten

@AmbitiousBoy001 Eti Abali๐Ÿ˜ญ

Profilbild von โ—1๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿฆ…
โ—1๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿฆ…vor 6 Monaten

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ Chinwetalagu nah fool normally

Profilbild von ๐”น๐•š๐•˜ ๐”ธ๐••๐•– โœฆ โค๏ธ๐Ÿฆ…
๐”น๐•š๐•˜ ๐”ธ๐••๐•– โœฆ โค๏ธ๐Ÿฆ…vor 6 Monaten

Mr DD of oil nation ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von EaszyBaby๐Ÿ‘ฝ
EaszyBaby๐Ÿ‘ฝvor 6 Monaten

I don laugh tire ๐Ÿ˜น๐Ÿ˜น

ร„hnliche Videos