Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Abeg who Dey write these old Nollywood scripts 😂

341,278 просмотров • 6 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 33

Фото профиля Balewa
Balewa6 месяцев назад

You assumed there is a writer. First mistake.

Фото профиля B!gKos 💫🦅
B!gKos 💫🦅6 месяцев назад

You sure say no be here diddy name come from

Фото профиля do.not.zZz
do.not.zZz6 месяцев назад

so johnny full name na john thomas😂

Фото профиля 10K
10K6 месяцев назад

Na wen nollywood be nollywood be this, no be noise wey dem dey make now

Фото профиля shona
shona6 месяцев назад

How do they dhoot these scenes with such seriousness 😂😭😂

Фото профиля Sl
Sl6 месяцев назад

E say na John Thomas😂🤣🤣

Фото профиля bencolee
bencolee6 месяцев назад

Chiwetalu agu dey funny me die for me he’s the best with his phrasing slangs 😂.eti abali

Фото профиля doings
doings6 месяцев назад

I first suspect the way him dey look the man as him first dey explain him name😂

Фото профиля Agụnwa🐯
Agụnwa🐯6 месяцев назад

Chiwetelu Agu weh dey go off script most time ?? 😂🫴🏽

Фото профиля Mr10seconds
Mr10seconds6 месяцев назад

So na this movie my aunty watch that year way she come dey call my thing John Thomas 😂😂😂😂😂

Фото профиля Olamide
Olamide6 месяцев назад

“Eti Abali Dickson which means dick + son”😂😂

Фото профиля 🐦‍🔥
🐦‍🔥6 месяцев назад

The guy and big collar clothes on every movie he gets featured in 😂😂😂

Фото профиля B€RR¥🖤🌟
B€RR¥🖤🌟6 месяцев назад

Dick + son Assassin

Фото профиля EMA
EMA6 месяцев назад

People wey no dey use script 😹😹

Фото профиля SAMUEL not L. Jackson
SAMUEL not L. Jackson6 месяцев назад

The Legendary Chiwetalu 🙌🏿 no one has ever come close replacing him with these roles

Фото профиля MCN Enigma ♟️🐐
MCN Enigma ♟️🐐6 месяцев назад

He wan use the big DD finish the man daughter 😂

Фото профиля OCHE💔
OCHE💔6 месяцев назад

Guy this man and him slangs 😂

Фото профиля Diiche🪷
Diiche🪷6 месяцев назад

Baba Na the nollywood wey i fit sit down watch be this But you see this modern ones, na rubbish

Фото профиля Precious Folakemi
Precious Folakemi6 месяцев назад

😂😂😂

Фото профиля Greatshistorian Olabode
Greatshistorian Olabode6 месяцев назад

Wahala! To be candid the name carries every shade of wrong

Фото профиля DK
DK6 месяцев назад

Dick and Son Nigeria limited 😂

Фото профиля Olaa🇳🇬
Olaa🇳🇬6 месяцев назад

“eti apali” 😂😂😂 he must always get one catchphrase for each movie

Фото профиля Eric Emeghara
Eric Emeghara6 месяцев назад

No be small tin o and they will so serious about it as if it is one big topic. Lol

Фото профиля pearl✨✨
pearl✨✨6 месяцев назад

😂😂I miss old nollywood

Фото профиля Bigpizzle 🇦🇷❤️🦅
Bigpizzle 🇦🇷❤️🦅6 месяцев назад

Pour me zobo 😭

Фото профиля Stephen
Stephen6 месяцев назад

The man is scared of not been oiled 🤣 if you no laugh I dey own you bag of water

Фото профиля kingsley
kingsley6 месяцев назад

Them don retire but na genz dey write nowadays

Фото профиля SP
SP6 месяцев назад

Chiwetalu Agu 😂

Фото профиля Faruq Ayomide Ojolowo
Faruq Ayomide Ojolowo6 месяцев назад

Dem like to de call diddy abi wetin i just now 😂

Фото профиля Praise
Praise6 месяцев назад

@AmbitiousBoy001 Eti Abali😭

Фото профиля ●1🇳🇬🦅
●1🇳🇬🦅6 месяцев назад

😂😂😂 Chinwetalagu nah fool normally

Фото профиля 𝔹𝕚𝕘 𝔸𝕕𝕖 ✦ ❤️🦅
𝔹𝕚𝕘 𝔸𝕕𝕖 ✦ ❤️🦅6 месяцев назад

Mr DD of oil nation 😂😂

Фото профиля EaszyBaby👽
EaszyBaby👽6 месяцев назад

I don laugh tire 😹😹

Похожие видео