Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Abeg who Dey write these old Nollywood scripts 😂
341,278 görüntüleme • 6 ay önce •via X (Twitter)
33 Yorum

You assumed there is a writer. First mistake.

You sure say no be here diddy name come from

so johnny full name na john thomas😂

Na wen nollywood be nollywood be this, no be noise wey dem dey make now

How do they dhoot these scenes with such seriousness 😂😭😂

E say na John Thomas😂🤣🤣

Chiwetalu agu dey funny me die for me he’s the best with his phrasing slangs 😂.eti abali

I first suspect the way him dey look the man as him first dey explain him name😂

Chiwetelu Agu weh dey go off script most time ?? 😂🫴🏽

So na this movie my aunty watch that year way she come dey call my thing John Thomas 😂😂😂😂😂

“Eti Abali Dickson which means dick + son”😂😂

The guy and big collar clothes on every movie he gets featured in 😂😂😂

Dick + son Assassin

People wey no dey use script 😹😹

The Legendary Chiwetalu 🙌🏿 no one has ever come close replacing him with these roles

He wan use the big DD finish the man daughter 😂

Guy this man and him slangs 😂

Baba Na the nollywood wey i fit sit down watch be this But you see this modern ones, na rubbish

😂😂😂

Wahala! To be candid the name carries every shade of wrong

Dick and Son Nigeria limited 😂

“eti apali” 😂😂😂 he must always get one catchphrase for each movie

No be small tin o and they will so serious about it as if it is one big topic. Lol

😂😂I miss old nollywood

Pour me zobo 😭

The man is scared of not been oiled 🤣 if you no laugh I dey own you bag of water

Them don retire but na genz dey write nowadays

Chiwetalu Agu 😂

Dem like to de call diddy abi wetin i just now 😂

@AmbitiousBoy001 Eti Abali😭

😂😂😂 Chinwetalagu nah fool normally

Mr DD of oil nation 😂😂

I don laugh tire 😹😹

