Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Abeg who fit explain wetin she wan use the leaves do? 🌚
31 Yorum

The coco yam leave suppose be two o sister to avoid spillage 🤣

O fe yagbe rapata

Starter pack 🤣 Classic

She wan shit

She wan go visit Donald trump

She wants to prepare Christmas moi moi.

Person de shop for tissue 🧻 paper. Una still wan ask waitin she de use leaves DP

Good old days 😂. We nor Dey even use leaf 🍃, nah grass we Dey use yansh scrap if we nor see leaf 🥲

She wan go shit 😂

Omo nothing sweet pass this kind of shitting, breeze go just dey enter body well Birds go dey make sound squirrels go dey fly from one tree to another, na so so adventural movie you go dey watch real life

She’s using it to answer nature’s call!

No let that shit smell reach for Twitter

Short put ya😂😂😂

Na she go later talk sey you no fit afford her lifestyle 😂😂😂😂

She wan drop hot album 🥵

She wan visit Obasanjo

Abeg I dey chop😮💨

Better kaka dey worry the girl,make she go relief herself 🤣🤣🤣

Big shit won fall 😂😂😂

Can someone explain

She Wan Go See Who Snake Bite 😀

😂😂😂 something special

Only legends can understand The first leave, to spread it down to shit, the second dry leave to clean her yansh 😂

Only legend's know this collaboration 😁😅

Village rest room

He/she has gotten the complete white house tools...

Till late 90's people in rural areas spread coco yam leaf on the ground before they defecate. Nowadays people just drop it anywhere without minding.

If to say she pluck plenty den na moi moi but as na only one, my brethen na shit!💩

To feed the flys

Bush attack 😆 🤣

Shit’s about to go down.
Benzer Videolar
Abeg make una see wetin THE TROJAN BEAST do oooo
Pastor Okezie J. Atañi
31,955 görüntüleme • 8 ay önce
