Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Abeg who invite them first? 😭
242,809 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
11 Yorum

Those women dey look them like Una wan snatch our husband Abi 😂😂😂

- Streamline RSVPs: Effortlessly Create, Send, and Manage Invitations with AI Assistance! Revolutionize the way you invite - create and send stunning e-invites in minutes!

As ring light no dey their front coordination no fit dey 🤣😆🤣

I never still understand Wetin dy happen here sha

This is so embarrassing 😂😂

They missed their way

Right talent 👍👍 wrong audience

This thing don happen to me before o😭😂😂 My friend said i should go to his brother wedding to dance Omoh as I con Dey dance ,everybody presents just Dey look me Dey shake head ,some Dey even use me laugh E con be like make i disappear from there Omoh i lose my Steeze that day

Definitely the wrong venue 😆😆

Huh. The person that invited them is a bad person

The person that invited them suppose to be eaten beans inside Kuje by now😂
Benzer Videolar
Sensitive content
Abeg who be this DJ Pope wey wan confuse Pastor Poju? 😭
DON “Tobechukwu” Ade 👑
32,176 görüntüleme • 10 ay önce
