正在加载视频...
视频加载失败
Abi I should go and open church ?🤔
68 条评论

If a man of God is comfortable with this kind of worship being directed at him, the Spirit of God left the room a long time ago.

You are very correct

@Jamesbisodun As yahoo don cast e be like church update no Dey cast and police no Dey worry person

@kunmigbenga E be like say you dey itch to try am o 😏 Just know say the day you open that church, I go show face front row, ready to cast you live and direct 😂🔥

It's very important..the money and respect those people get eeh

No be here o🙆🏻♀️

No talk too much. Go Open one. You know wetin dey vex pass be dis: members will be defending their daddy if hin do one blunder. Instead make Dem castigate am, Dem go just dey defend rubbish.

Aswear 😂

This guy is part of the deal... Nothing you one tell me

Looks planned😂🤣

It obviously is.

Your Politicians do more than this in the corridors of Spiritual powers, bro if you don't understand spiritual things just forget it, that Young Man knows where he is coming from. Don't make a mockery of another man's consecration. Life is overtly too spiritual bro

I was just suggesting if i should open a church o.. I’m not mocking anyone 😁

And them tell me that time say I be pastor o Be like e don reach to answer the calling

You fit call yourself o😂

Like some people that bears mentioning

@CountLuchino bobo apari yii goan open church o Make you dey collect idobale upandan!

I just dey reason am yesterday night 😂 but my husband no go gree 😂

😂🤣you will be my choir mistress

No. I want to be in charge of money

Tiff😂😂

😂😂

Wetin that guy in dread do God? The matter fit go far ooo.

😂🤣

I have been to one church like this. During my service years. I saw terrible things 😀. You go stand answer Oluso. Ko possible. You have to be on your kneel when greeting or talking to him

😂🤣

E no funny. They almost bite me when he asked me questions and I was answering on my feet. I shaperly knelt O before they add to my problem

You fit give me accountant

Ole😂

No carry my position give another person

I Dey suspect you o😂

😂😂😂

Why am I concerned about the black colours! 🤔

Me too

I go be Ur usher no worry 😊

Sharp🤣

Lolz 😂😅

I sabi shout na

Me too

We can't continue like this

I go be your treasurer 🤧

Oya na

Haaa awon tun honor yato ooo😂😂😂

😂🤣e go far o

Oya now if u go fit follow them enter where them they put head

All these people dey enjoy o

No be small

Yeah make I be treasurer.

Idiots

This is the nonsense that religion brings. They create an atmosphere of divinity around a mere mortals without any power and people begin to revere them. It is always artificial.

I will be your assistant pastor 😄🙂😄😉😄

Shame on anybody in this church that is above 30

Big shame

Even the head of the church, Christ go dey disappointed

Na because he dey get am clear !!!

Na paid greetings Agba

Exactly

Go open na make we check some thing

You go be assistant pastor o

🤣🤣

Thinking about it all day

E reach to ask oo

Omo, cash out season for pastors in Nigeria

No be lie

I’m thinking of doing that too

Sharp

The guy wey Dey prostrate… dem Dey pay am well oo … he sabi act no be small

Like, I don't understand the glazing

