Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
ABI KIN PE WIZZY! 🔊🔥🦅
830,490 Aufrufe • vor 3 Jahren •via X (Twitter)
9 Kommentare

DotBoy😈🔥vor 3 Jahren
“Abi kin pe wizzy”

Oluwadamilolavor 3 Jahren
Una wan spoil this song ffs 🤦🏾♂️… I be fc but omo this one fit no enter o chai 😢

BUZOR 💰🪙🏆vor 3 Jahren
I am a wizkid fan but wizkid will spoil this song for rexxy 🥺

𝑻𝒓𝒐𝒖𝒃𝒍𝒆 𝑴𝒂𝒌𝒆𝒓❤️🦅vor 3 Jahren
Naira Marley: I know say na just music bro...just open door first

BASHORUN 👑vor 3 Jahren
Who you know wey dey spend like this 😤 🔥

MORAYO ❤️🦅vor 3 Jahren
We suppose sue wizkid for over sabi 😍🥹🤩🔥🔥🔥🔥

DotBoy😈🔥vor 3 Jahren
This song never drop and e don flop already 😭😭😭😭

Mario 🇳🇬🇨🇦vor 3 Jahren
@black_bhoy_ Wetin be this nonsense 😒😒😒

CANCELvor 3 Jahren
Begging Ordinary Rexxie for remix? Neva thought Wizkid could go this low

