Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Aboki man advertising his goods
69 Yorum

lol 😂 you go explain Taya if you buy the yellow and black and police catch you

Lol

Since owning a gun is hard in Nigeria, go for this, it helps a little

Even with this you will still be arrested

You go explain tire

I swear

Imagine legalising guns in this country?😹😹.. Na for road we go dey buy magazines oo

It will make sense

E gat as you go ask too many questions e go test am for your body 😅😅

😂😂

If you are seeing this you should follow me for a follow back

I still dy find the black and blue wey he talk o😂

lol

Aboki no go kill me😂

Until police see am inside your car and ask you what you’re using it for 😂

lol

Anybody mumu make he collect 😂😂

Lol ajeh

I bought this nonsense last week, I don't even know why I just see it and liked it😂

Let me see

Forget everything where did this guy see blue here 🤣

You no the see am ?

No Dey whine me😂

I need one of those in case I come across an Obidiot

Okay not expensive

Nah everything them go open mouth they tell una

Lol 😂

If no be for carmera he for test am for ur neck

Lol

Make popo catch am for your moto you go explain Taya

Lol no be small

keep one to keep safe.

@Sircole__

@Sircole__ Lol

Mk dem ask well.. be like say na Igbo man way dem born for north 😂

Just do small mumu waka you go collect 🪓🪓😂

Lol very funny

Price am well o 😂💔

Okay

Buy am make police catch u na then you go wise u go explain tire

Lol Omo I get am for house

Omo I need this oo I Dey find am since sef

Go to any store that sells building materials

🤝💯

@Olamoju4 This country no easy ooo

I don buy this thing before for school 😂

No be lie

Na even 2023 😂

Seller by day…Armed robber by night.

Lol

Where black and blue from 😂

Aye and vikings where eiye own?

Lol

All this one too heavy me no buy

😂😂😂😂

@paulKingsley221 Lol

I Dey find this kind thing since oo Na construct I construct my own like this

Make I see

Which one you later buy

I have

I dey here too, abi you need evidence? 😂

I need like 2

You go really need am

Abeg I dey find this kind axe 🪓 tey tey where I fit see am buy abeg

I need 3

Werey dey sell 7 for road 😂

lol na market

The 7 go well oo

I Dey tell you
Benzer Videolar
Sensitive content
Aboki draws out a dagger or weapon during a confrontation with a man🤯🤯
Idanssssssss
142,373 görüntüleme • 4 ay önce
