正在加载视频...
视频加载失败
About last night 🔥 🍾 🍺
19,130 次观看 • 17 天前 •via X (Twitter)
39 条评论

many lion un the jungle, but na only one from the tribe of Judea, That lion na you Boss💯💨,,, many more calendar to set ablaze boss

Men were active last nyt 🌓🤑

Nbl

See who I dey pity cause he press 500k for eim wife 😭

Pity me? Lmao 🤣 okay sir

Biggest lion on my comment😭❤️

All this one nah Men 🖤

So u dey play come my hood dis man? I go like host u sometime make men flex one side. From that Plantinum to Soulmate club make we scatter everywhere, all bills on me.

Ahhhh 😱 Otilo bayen mk we fix

Nah ogo cele banner dey ur back na chunes day club be this i no dey around but i know my location and my people well 😭😂

Omo truth be told. Na only Davido songs they suppose play for that party

Focus on your wife wey no fit assist. Go and pay your debt. I hope pressure no go kil!! You At this point.

@lifeofolaa I see u boss 👀

Too active

The lifestyle

Enjoyment

Baby sis ❤️

Bundle bundle

All dem lion squad

Jayejaye

Men get style..

Bro please check dm @xquire147

Enjoyment Galorizy..

Huna no invite me because I no guide

Na even Abule Egba 😭😂 I for don ask for location 😂

No be so oo una no call me

Belated happy birthday Egbon nla Baba Khalid 🙌🏽🙌🏽🙌🏽

Ola dey everywhere 😂

Una Dey chop life o

Congratulations boss 🎉👏🎉 High quality Tees🔥💯 Select and pay 💯😁 My Whatsapp no is on my bio

Funds na Water 🥰🥰... Celebrations continues

Gbadun squad 🖤 Men Dem 🙌🏽

Life na once mehnn live it to the fullest.

GANG ✨

Biggest Lion 🦁.. live long forever Na my hood you dey flex last night and you know Holla me

Men choke oooo

#30BG and doings keh 😂

Na you Dey hot 🥵

Sharp
相关视频
Sensitive content
About last night
Blond_bald2
13,971 次观看 • 2 年前

