Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Aburo Iya Portable don come out 😭
10 Yorum

STEADY BOY 🍀🍀👥1 yıl önce
Dem suppose lock up both this man, the camera man and every member of the family

SYDNEY1 yıl önce
@JohnYinkesh02 Yoruba people no Dey like speak English why …. They think they are the only people online

Spiritual _GLE🇳🇬1 yıl önce
I no dey understand any single thing sef

Cephasss1 yıl önce
With him multi color face...

Mu Ba Rak1 yıl önce
Wetin come concern average Nigerian with their matter abeg

Yinka1 yıl önce
Na their family matter br this which one be our own

omas.🖤1 yıl önce
Na portable say make e come say this thing😂😂

Finland Nanette1 yıl önce
Wetin be all this nonsense self

#Endbadgovernance1 yıl önce
Na abuse abuse full una family. What kinda family is this?

𝕶𝖎𝖓𝖌 𝕭𝖔𝖚𝖇𝖑𝖊 (𝕲𝖈𝖔𝖓)𓃵🀄😎1 yıl önce
All of you are mad When he was busy misbehaving y'all didn't caution the fool now y'all coming online to cap omo he should go to Jail.
