Loading video...
Video Failed to Load
Ac dey affect ch£st” - Man reveals
10 Comments

Do this to your AC before you sleep at night.

Na why AC no be for everybody… some of una body still dey on factory settings. ❄️💀

Poverty is not good ooo it affects your mindset until you taste that luxury life then you’ll see what you’ve missed.

He's saying the truth though. Too much exposure to AC have adverse effects..

Partly true n partly sapa inspired. 😂

This has nothing to do with sapa as I dae see for the comment section He’s 100% right AC nearly send me go see God back in 2017 or so Too much of it can cause pneumonia and even more (lungs related issues) Make una just dae play Since then if I feel too much cold I dae run

Who sabi this nigga for ikorodu😂😂😂

Danfo drivers wey dey drink Jedi, Agbo, opa eyin after driving long distance you dey compare with who drink Choco Milo?

One person say Mk e on am first, TikTok people no get joy 😂

Odobodobo werey 😂😂
Related Videos
Sensitive content
"As I dey market dey hustle money, my wife dey man house dey sl**p with am" - Man calls out his wife for having an affair.
YabaLeftOnline
339,504 views • 8 months ago
