Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Accurate asf😂
421,710 просмотров • 1 день назад •via X (Twitter)
Комментарии: 35

Early goals

Aubameyang against spurs that year He pain me daiiii 1-1 and arsenal get penalty And he lose

Especially if na last game 😂😂😭

Lol 😂

@AdVeNcHa_69 That is why early goals has been involved So within 30mins if there’s 2 goals Then you’re through 😹

If I see penalty given I no dey happy Cause 70% of them dey miss pk 😭😭

Me picking early goals

Especially when the early draw is against a stronger team, knowing fully well dey will bounce back. Chai but we dey pass through alot oooo🥲

Early goals 😄

My own na over 1.5 Al ittihad first half var don comot like 2 goals 😭💔

E don do me e don you. Very wicked settings

Na mbappé go run that missing penalty

That's where early goals comes in 😂🤌

Forest green deny me 145 odd yesterday so accurate 💔😂😭

🤣🤣🤣

You’re a fool if you don’t use early goals

Start dey curse dat werey wey miss pk 😭

@Cochise_mekwe If you on early goals e don boom

@SportyTV Go Whine u but no panic 😂

😂😂😂

They fit play like that finish

why you self no carry early goals 😂😂

In some me situation also You cashout one useless money but they con do 2.5 gor 90+3 🥲🥲😢

Early goals🌚

You no add 90+2 goal 90+3 goal disallowed Var Offside 😂

Daily life of a gambler😭😂😭😂😭 laughter, tears,laughter then tears after all again

Early Goals 💃 💃

🤣🤣🤣

Pandev please cook weekend games We are due for millions boom

Unfortunate team and players made betting hard😂

Sometime var Dey also come with their wahala

You suppose add ‘90+1 - Goal Scored ⚽️ ‘90+2 - VAR: Goal Disallowed ❌

Swears Aik did me yesterday 😭😭😭

@officialmubi_ no nah me be this last week when i carry vikings😂😂😂😂😂

Last game to win 200M 😭😂😂😂😂
Похожие видео
Sensitive content
Relationship people living couples life during Ramadan 😅 Accurate asf 🤣
Eniola
69,075 просмотров • 6 месяцев назад
