Loading video...
Video Failed to Load
Accurate or nah 😭😂
50,594 views • 1 month ago •via X (Twitter)
32 Comments

I been one skip as I see who Dey barb 😂😂😂 I know say your babe don go

Dodoyo go dance gbedu 😂😂

This girl wey dey always dey that settings who go marry her?

Her husband

@Odumodublvck_

Na OD be this lmao

Hope say no be Odumodu you dey diss with this skit?

Mikido na werey😂😂

“Did i force you to do it for me?”

Dem no Dey advice relationship kids lol

Na me be the guy

Very Accurate man WTF behind the scene

You sabi act this Mumu well 😂

Girls are heartless and ungrateful thank God say I no get babe my body for tell me

Agidi yii noni 😂

Na odumodo be ds 😆

After God, na you and your babe 😂

You go tear acl seh 😂

Nah Odumodublvck and Blaqbonez matter be this 😂

you go think say na just skit. 😂

Obomodu

Won fe para won ni 😂

Reward of totomoblvck

Odumodu vibes

Na OD get this sub

Shame wear me rain coat 😭😭😭

Una dey muzz me sha

Odumodu

Man, never again 😹

@Odumodublvck_ see oh

OBOMODU

Na OD settings be this😂😂
