Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Accurate or nah 😭😂

50,594 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)

32 Kommentare

Profilbild von Eddiwizzy Enter10them
Eddiwizzy Enter10themvor 1 Monat

I been one skip as I see who Dey barb 😂😂😂 I know say your babe don go

Profilbild von Abisol Ecovolt Pioneer Group
Abisol Ecovolt Pioneer Groupvor 1 Monat

Dodoyo go dance gbedu 😂😂

Profilbild von BIG OSHEY
BIG OSHEYvor 1 Monat

This girl wey dey always dey that settings who go marry her?

Profilbild von Stonecode
Stonecodevor 1 Monat

Her husband

Profilbild von Nasr 🔥 🐉 💈
Nasr 🔥 🐉 💈vor 1 Monat

@Odumodublvck_

Profilbild von BEM🗿
BEM🗿vor 1 Monat

Na OD be this lmao

Profilbild von Celia Farms 🧑‍🌾
Celia Farms 🧑‍🌾vor 1 Monat

Hope say no be Odumodu you dey diss with this skit?

Profilbild von shesprettyyyy
shesprettyyyyvor 1 Monat

Mikido na werey😂😂

Profilbild von Man United Disciple👹
Man United Disciple👹vor 1 Monat

“Did i force you to do it for me?”

Profilbild von ꧁Fineboypapi❤️🦅꧂
꧁Fineboypapi❤️🦅꧂vor 1 Monat

Dem no Dey advice relationship kids lol

Profilbild von TUNDE😶‍🌫️
TUNDE😶‍🌫️vor 1 Monat

Na me be the guy

Profilbild von Sam_Cfcfpl
Sam_Cfcfplvor 1 Monat

Very Accurate man WTF behind the scene

Profilbild von Tblaze
Tblazevor 1 Monat

You sabi act this Mumu well 😂

Profilbild von Jane sanders Williams
Jane sanders Williamsvor 1 Monat

Girls are heartless and ungrateful thank God say I no get babe my body for tell me

Profilbild von SisiolojuedeCooks🦐
SisiolojuedeCooks🦐vor 1 Monat

Agidi yii noni 😂

Profilbild von 9k savage
9k savagevor 1 Monat

Na odumodo be ds 😆

Profilbild von orlarh
orlarhvor 1 Monat

After God, na you and your babe 😂

Profilbild von BlackmanYBNL👑✌️
BlackmanYBNL👑✌️vor 1 Monat

You go tear acl seh 😂

Profilbild von O🏑JACK$🪖
O🏑JACK$🪖vor 1 Monat

Nah Odumodublvck and Blaqbonez matter be this 😂

Profilbild von 𝑟𝑒𝑎𝑙𝑏𝑜𝑦𝑟𝑒𝑔𝑎𝑙𝑖𝑎🪽
𝑟𝑒𝑎𝑙𝑏𝑜𝑦𝑟𝑒𝑔𝑎𝑙𝑖𝑎🪽vor 1 Monat

you go think say na just skit. 😂

Profilbild von The Other Dude
The Other Dudevor 1 Monat

Obomodu

Profilbild von Ifagbeminija Adeoti
Ifagbeminija Adeotivor 1 Monat

Won fe para won ni 😂

Profilbild von Korede owolabi 🇬🇧🇨🇦🇺🇸
Korede owolabi 🇬🇧🇨🇦🇺🇸vor 1 Monat

Reward of totomoblvck

Profilbild von DA_V_ID (Slime arc)
DA_V_ID (Slime arc)vor 1 Monat

Odumodu vibes

Profilbild von 09✨
09✨vor 1 Monat

Na OD get this sub

Profilbild von Teezy Kodak🪓
Teezy Kodak🪓vor 1 Monat

Shame wear me rain coat 😭😭😭

Profilbild von Richard Mille
Richard Millevor 1 Monat

Una dey muzz me sha

Profilbild von Adebanjo Abolaji Abdulazeez
Adebanjo Abolaji Abdulazeezvor 1 Monat

Odumodu

Profilbild von n̷o̷x̷.exe_nub
n̷o̷x̷.exe_nubvor 1 Monat

Man, never again 😹

Profilbild von Gee
Geevor 1 Monat

@Odumodublvck_ see oh

Profilbild von Callykhings 𝕏
Callykhings 𝕏vor 1 Monat

OBOMODU

Profilbild von Biodun
Biodunvor 1 Monat

Na OD settings be this😂😂

Ähnliche Videos