Loading video...
Video Failed to Load
Adanko estate !!!
10 Comments

Please I'm an electrician

The workers no know am..like dem go work gidigidi 😂😂

This guy go be some greedy guy. No be him dey cry few days ago that things no dey sap? You from prison last year and u wan make am big at once. Life na step by step. Be content with what u’v nw. Do u knw the number of pple u overtook after coming back from prison??

You get money Dey build wey you Dey cry say your life make basaa for Accra. You no be serious. People wey no get where to sleep what them go talk.

One house you dey build wey you dey call am estate nu 😂😂😂.. you build 10 dier ah you for register am as country ooo

What happened to Adanko transport service? The business you established in prison

Before they finish working na u smoke 💨 50 rolls

I’m a Civil Engineer so incase your need my service 🙏🏼

Your stomach like drum 🥁

dont start what u cant finish
