Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
ADDICTED2026.MP4 🐼
33 Yorum

Sounds like a missing song from Davido album

Anyday u die na over sabi k!lol u idiot u to good 🔥🔥👑

Na song be this💯🔥 Help us teach your Oga abegg🙏🏽🙏🏽

Tobechukwu a bia kwa ozor. Nna, idi too merodious, nke a bu egwu final 🫶❤️

No dey waste this song na. U don know say people no go stream am. Dey sell am abeg. Be a writer full time

“Swear say you no find me “ till today werey never reply 😂😂😂

Hard 🕺🏽

@just_zuni Nah this guy is crazily good

This fire 🔥 Your bassist wan own the song pass you sef

Greatest song writer ever listen to Rum and boogie baba is good with his pen game

🔥🔥🔥🔥🔥

You too good huncho 🔥🔥

If e drop this now una no go stream am but if he give David una go dey complain 🤦🤦🤦

When bro?

I dey observe burna to do justice with this sound

Oversabi 🐐

you for give David this one joor.. I bet you, he will definitely make a banger with it

He's good

You for just give Davido e go sweet pass this one

I doubt this niqqa is a lover boy… na them sabi sing love songs pass😩❤️

🎶🎶Huncho

Just ft wande Coal. Otilo

I don tire for you, you to sabi.

You no go still drop this banger for us abi ehn Ruzi

E just sharp

If this track no top chat I no go feel alright ooooo

U sabi brother...💯💯💯 thank God say u no give David dis one 🙏🏽

Madddddd you too sabi this p man

Why you hide this one from my idolo???

Bragging rights on you increased Love ya❤️

You sabi 🔥

Para Para 🔥🔥 Jam am on *1.25 speed and see something

@ifeanyi1of1
Benzer Videolar
... So I smile, with every tear I cry 🎶 I'll see you again 🐼🐼🐼
Tolokazi
22,304 görüntüleme • 6 ay önce
Sensitive content
gay_in_russia_2.mp4
Evgeny
174,045 görüntüleme • 5 ay önce
