Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Adesope didn’t miss with one single thing about Davido’s 5IVE rollout.
61,106 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
11 Yorum

That one nor change the fact say na FC

🇺🇸 Trump: Better Coverage than 5G...Can you hear us now? 🇺🇸 Get ready to celebrate the 2025 Presidential Inauguration!

na wizkid i just pity pass, make he de do agbawo for trenches

No chasing clout if na WizKid na to dey call call OBO name

DAVIDO is very very intelligent not like the other guy wey dey drag twitter like with wande and BASITO them

I enjoyed listening to this 👏

I don't give a fuck about adesope because Na Judas and he won't change

Diamond nor dea force himself to shine

FIRST TIME HAVE SEEN SAY SOMETHING COOL ABOUT DAVIDO

Fc dem for IG dey insult Adesope cuz of all this things wen him talk useless set of people

He should wrap it up joor
